Harlos's Posts
Nairaland Forum › Harlos's Profile › Harlos's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 270 271 272 273 274 275 276 277 278 (of 502 pages)
Truckpusher ![]() ![]() brenda still into business? |
Exactly, thats exactly what comes to my mind even at the glance of the topic.... Aye tin pare bo....World is coming to an end ...but i don't use to say this before ![]() ![]() ![]() ![]() |
Or something from an unknown might hit ur head like banga ![]() |
Litres |
buchito1: i trust u brahh!no kill somebody sha o, cos i see maami don dey breath with strength ![]() hahahaha, me just read the story ni o....if e call u Wetin for do sef ![]() U dey barrack ? |
buchito1: Ohh boy na lag o! Inside barracks my cabal dey ![]() ![]() lasgidi nani o ![]() in the midst of woods ![]() |
uj_sizzle: Liar Liar pants on fire!!!u do it too ![]() i love you too ![]() |
Mcmaye: Waiting for what?what do you want to know amebo , what are you waiting jare my friend ![]() |
nadia_SA: Guys r very mean jooorhow many i love u text, did u smiled at after reading ![]() 4rm ur boyfriend |
Lol, the first lie was my latest ![]() ![]() ![]() |
Yoruba |
Literal |
Will u like me to give u a kiss? ![]()
|
Dis ur spanish, i can't translate it o ![]() hug |
Me nor hear that language o ![]() |
I don't know what u're looking for ![]() |
babylolaroy:i don't understand this ![]() Mrng hug@chica kiss |
Depend |
Nitty gud mrng ![]() how are you? |
emma_best2000: Water is enemy is none ![]() avoid bein suspected , if i tell u i'm just hearing about that trick for the first time,will u believe me![]() I guess u do that too ![]() |
buchito1: Omo na suffer suffer o! Boyz dey manage lifeEven with my Alhaji dressing i don jump enter bus dis mrng, we must survive u knw ![]() na lag u dey? |
Tovot: *walks in thinking aloud*So many thoughts,no where to put them! Hmmm igbekele omo eniyan asan ni!kilo se e leni, you look dull ur obi nko? |
emma_best2000: Harder or hard works always result in good , Wenger is not Wonger , BTW UP CHELSEAChelsea till i die,emma_best you get mouth like kettle ![]() |
Talina, I see you ![]() Long time, how r u? |
buchito1: oh boyI dey o, hw r u too? Shey na work dey make u busy like this? |
SimonAndal: |
everyday: I cannot see anything perfect in the picturedo you know how she looks before? ![]() |
chiefololade: business is for entrepreneurs like Monsieur WengerWenger is a v.good example of good businessman, maintaining his top spot to stabilize his business strategy |
tellwisdom: Now her leg don bend...What will you do to that now??For where u see bend leg ![]() You see never where woman dey pose for photo before? ![]() |
Of what benefit is it for a man to be talented and not be able to use it for himself? He is talented ![]() |
And you say she is boneless ![]() ![]() |
OsheBabaGod: BOOOOO u dey angry nah? See how ur angryness itself shows how rude u are huahahahahahahahhaasee my teeth, ![]() ![]() i'm not angry my vexation means nothing,just to let u know i'm not buying it ![]()
|
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 270 271 272 273 274 275 276 277 278 (of 502 pages)



... Dis guy wey dem thief im iphone4s for call me naa... I get plenty barracks army for ere! Make we finish dat murfuckers pa!


.. Wetin dey sup nau?
... Lng time sha... How u naw?