Harrypotter13's Posts
Nairaland Forum › Harrypotter13's Profile › Harrypotter13's Posts
1 (of 1 pages)
oya hit us�� |
The pidgin language really brought out the beauty of the whole story so my dear brother Abeg kontinu for pidgin if to say Na English language e go get some kind talk wey u no go fit express like the way u Don dey express am for pidgin... |
YOUNGZUBI all the way |
chai!!! Bros u too much...u just dey burst my brain....Abeg do quick and complete the story... |
bro I must say this u r a very good writer.... keep on doing this....God gat ur back.....but bros abeg finish dis story Asap...Biko naw the suspense too much!!!! |
[quote author=mrsmith11 post=53856381]Do WES evaluation which I believe will upgrade it 2.5/4.0 system.
Take GRE and Toefl get a good score
Apply to few schools like Lamar university that accept 2.5/4.0 I doubt if you will get funding u mean the fund for the school fees.....I don't get bro |
pls what are the chances of getting a student visa for a person that graduated with a 3rd class(2.15 cgpa).... what are the necessary things the person should do....thank u |
1 (of 1 pages)