NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 12:12am On Oct 12, 2014 |
taiwoliu: Its a 3-man show 2nyt ------ trendiitee, Hawdi nd Sabiguy, una welldone, wyl odas dey ghostmode dey observe. Hehe, baba mi, na boredom jare. How your side?? |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 12:11am On Oct 12, 2014 |
sodiqyinka: Online registration ends TODAY. Mobilization's status to PCMs and CPIs in 3/4days. Collection/printing of call up letters start in 16days. Orientation camps for batch C 2014 orientation exercise open in 23days. Happy Sunday to you all. Enjoy the day. Well done bro. |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 11:28pm On Oct 11, 2014 |
sabiguy: Lol... U fit use the 2k buy card and send am to sodiqyinka, he go help u do am. Na only am NYSC give d password for part payment  Lool! No lele then |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 11:25pm On Oct 11, 2014 |
trendiitee: u and hawdi,,,u guys re sumtin else... Abeg,,I wan go slip..Goodnight dearie(s) Lool! Night hun. Have a wonderful night rest! |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 11:25pm On Oct 11, 2014 |
sabiguy: If na wetin u dey think be dat! Then, Devil dey dance skelewu for Ur head oooo. Me I dey think maybe she wan slap me if she catch me  Lmao!! Someone is forming holy mehn!! |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 11:24pm On Oct 11, 2014 |
A fast one please: been considering making part payment, like say 2k, please if I pay this, would they at least send like half of my call-up number to me, so i'll know I have my name with them already and can then start preparing for camp?? |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 11:19pm On Oct 11, 2014 |
Mogenerous called me up on here, then she herself left, well done ehn! |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 11:17pm On Oct 11, 2014 |
trendiitee: no mind d coward jawe.. He don dey fear ni...he tink say I go crush am to death... Hawdi I no go crush u to death,,I go just break ur bones..#shikena If i hear, abeg na that crushing I want, just crush me with the ibeji, their papa no go vex!! |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 11:13pm On Oct 11, 2014 |
sabiguy: Hehehehe... Is it what I'm thinking #OhLordLeadMeNotIntoTemptation Err..i think it is, if that's what I'm also thinking..........iya ibeji, crush with big body ******....ok, maybe not #okbye |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 11:11pm On Oct 11, 2014 |
sabiguy: Lol... Na from dream dey comment! Talk about e-dreaming  Exactly man, e-dreaming! |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 10:55pm On Oct 11, 2014 |
trendiitee: shey na me both of u put for middle abi.... Oya line up according to ur height.. I wan use dis my big body crush una one by one.. Now!!!!!!! Like I said earlier; I ain't online.....zzzzz |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 10:42pm On Oct 11, 2014 |
sabiguy: Bros... Na only u waka come oooo! I no sabi face ladies wahala before dem come robe me. Oya start to dey answer all d questions  Ohhh  Me sef no dey online abeg!! |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 10:37pm On Oct 11, 2014 |
trendiitee: Hawdi,,,u no serious oooo.
Sabiguy,why u wan sister-zone me now.. And na just/simply FRIEND nothing join oooo. BTW wetin both of una mean by e-konji?? Err...ask him, he can explain better |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 10:36pm On Oct 11, 2014 |
sabiguy: *clears throat* #PassingBy You've been sighted man  |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 10:34pm On Oct 11, 2014 |
psymonds: HMMMM! AV CONCLUDED THAT; NYSC ACTUALLY SENT SODIQYINKA TO HELP US OUT HERE.. A D HAIL .!BABA! Exactly! A great niccur!! |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 10:31pm On Oct 11, 2014 |
Mogenerous: r u thinking what am thinking? Your head dey there....  |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 10:29pm On Oct 11, 2014 |
ggirl4real: Yes, i've got sumtin 4 him.
Wat I have 4 him is a simple advise: he shud b sharing his opinion wit trenditee first b4 posting or commenting so dat him go dey enta less wahala He don hear |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 10:29pm On Oct 11, 2014 |
Mogenerous: lol you were gon for a while oh! Maybe u sud wait a lil longer to post ur stuff Nah! I'll wake up later in the night when ya all have freed the network, shii ain't seeming like it'll go at this kinda time. |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 10:27pm On Oct 11, 2014 |
sabiguy: Dat one sef dey, I like d friend thing too... Hehe..friend abi  Loool! My point exactly, make she gree make you zone am jeje...you weh e-konji don de disturb since |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 10:25pm On Oct 11, 2014 |
trendiitee: u like Gbeborun too much,,,hian!!!! Yes na iya ibeji I be oooo... No vex na! Gloria don infect me ni. Noted anyways. |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 10:24pm On Oct 11, 2014 |
trendiitee: ok oooo..God help u..
Meanwhile,,I no be ur sister,,if ur sister dey missin,,find her go sumwia else **tongue-out**.. Na ur FRIEND I be. Ok ghenghen!!! Dis guy don enter am... Ohh No!!! Lmfaaaaoooooo! Baby, cool down na! Make the guy no zone you?? Allow am abeg!! |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 10:20pm On Oct 11, 2014 |
ggirl4real: Chai! dis babe must be NwedObong
Abeg, no be curse o. Wetin I mean be say u like book too much.
I knw say if na sabiguy, him 4 curse my offsprings now. Lmao!! Now I want to believe you've got something against for this guy...come out plain already na  |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 10:18pm On Oct 11, 2014 |
Mogenerous: Hawdi has gone off this early or what? Loool! Didn't notice I had gone for this long sef, been tryna post some stuffs onto my blog ni, but network never gree me, I'm back anyways. But una de fly sha ooo, 2-3 whole pages lenu iseju Melo?! |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 10:12pm On Oct 11, 2014 |
Horlawoomey: I am fine Iya Ibeji, how your side ? Err..Tolu?? Iya 'beji??  |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 8:56pm On Oct 11, 2014 |
trendiitee: I hail all of u oooo.
Sabiguy and anugod I dey watch both of u 4 3D oooo
Mogenerous,,,u no nice @all
Hawdi,,weldone ehn
Akerry,,I never see d number jawe. Loool! What I do ma?? Thanks BTW  |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 8:00pm On Oct 11, 2014 |
Mogenerous: sept 10, them be like, oct 12 is still a long way jawe, sept 20, don't have time for it yet jawe, sept 30, still gat like 2weeks, i will do it, oct 5, its exactly a week to go, sebi its just to register, oct 10, server down, omg, oct 12, sodiq pls my jamb number has been rejected, what do i do, oct 13, Omg, it must be that woman frm our village that cursed all ds, *weeping*
Smh! Lmao!!! Pitiful something! |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 7:06pm On Oct 11, 2014 |
Mogenerous: i dey tell you. Some people will still ask when the closing date of registration is after its closed! My naija people, stay falling my hand since 1900 Lool! I de pity in advance those wey go eventually miss the registration sef |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 7:03pm On Oct 11, 2014 |
sabiguy: I swear! na bastard oooo... Even on NL sef!  Pele |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 7:02pm On Oct 11, 2014 |
Mogenerous: *holds laff* Oya sabiguy, help me ask him where he z gon get the tatts done? Lmao!!! NYC noni  |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 7:00pm On Oct 11, 2014 |
sabiguy: Chaiii sodiqyinka don suffer! Even for deadline, people still dey find am! I'm sure someone will still call for sodiq on Monday and thereafter!
That dude deserves a national honor but our president is busy dancing shoki Ok, that pic got me laughing hard!!  |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 6:59pm On Oct 11, 2014 |
|
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 6:57pm On Oct 11, 2014 |
sabiguy: #storyforthegods! How about u tell us wetin u go chop tonight?  Thanks for your concern jare....err..i don't know yet, 'cause "I'm going on a date with my woman"....in addition, I might as well get to town to get some studs and some tats done. Tchao!! |