Haykayjay's Posts
Nairaland Forum › Haykayjay's Profile › Haykayjay's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 (of 9 pages)
haywire1:actually thought lautech was a secondary skul o, nt until nw did i rili knw it was a uni. toor no offence though. ![]() |
ademasta:amen pastor! |
doublezero7:sobs ![]() doublezero7:#sobs |
ademasta:kogi was my second choice buh eva since i heard pepu talked abt the state ve been discouraged, i was even shown their nysc lodge pix, it luks lyk hell. Fellow PCM's abeg make una join me in prayer o. first choice #OGUN must work out o |
ademasta:Na d posting just dey my mind o. |
ademasta:baba i no well o, nysc fever dey wori me. ow urs? |
ademasta:cc: ademasta no dey every man's word too serious |
doublezero7:how true is dis pls, is it 4rm a reliable source? Ear stands lyk an ijebu man 4 here |
Humblega:gud 2 knw cos i was worried myself |
nysc no send me any message faa and i kip hearing some pepu say dem send dem 3 msgs 4 dat mata. Na only beware of scam msg i c, just hope its nt dat my name no enta record o. |
[quote author=2el post=37987767][b][i] Morning E-famz 44days.....28th October ( stream I) 73days......25th November ( stream II) Have a blessed day.... ![]() Cc: Babatawa Stancity Jemimaa01 majidyusuf Ademasta Iykebest1 ifeanyija Zeeenas Sydneyboss Hilsocial Deracathy Donpsymon Thespark Haliluck Allsmyles whizqueen Sambest2 Shawwal1 Physika Idee91 Rmfunky Xcozee Gazaliah dossylvanus Benebaby77 Kbs468 Chikaodili345 Goldeone Prettyface Horladmejy Ellagoldy Ayima Annybens1993 Beamborla KeriBaby Kogistan Oga o, just bin dey watch dis list grow everyday. 2el i no b PCM abi? |
rain o Ibadan pepu be like: Goalu......... Goalu.......... Goalu........... o |
haywire1:I smell weed |
just came back 4rm my spiritual baba, he told me 2 put my mind at rest, say he don nearly finish d sacrifice ontop my mata. He warned me abt nt registering yet, that i shud wait til d last week that d first call i would recieve wil b that of d DG begging me 2 cum and serve at abuja. Gave him 20k and left. The man sure gidi gan, he was d same man who predicted that jonah wil enta 4 second term. I asked him y jonah didnt later enta 4 second term buh he told me d case is stil at d tribunal and e wil stil end up winning. |
nysc related issues re nt being discussed on thread again o, na ontop wowan mata pepu just dey 4 here. |
freegaza:freegaza how much dem pay u cos am stil yet 2 recieve mine |
na Ogun sure pass o |
cc: Haywire1. e b lyk say u apply 4 admission dem no give u or wettin kwasu do u? |
NYSC(Now Your Suffering Continues) |
haywire1:haywire1 wat du u mean? take tym o |
haywire1:haywire1 wat du u mean? take tym o |
onismate:Guy who they tell u dat FABU. if its true it wud ve already been in d news. and cum 2 fink of it 45k? can the govt actually pay dat? |
Any kwasu graduate here? |
All of una just dey fight ontop harinholar.
Oga o... na only harinholar b d gurl wey dey this thread..? harinhorlar u sef declare ur asset nau. |
Cc: Haywire1.
we dey wait 4 d updated list. Ogun....119... |
abeg who get blackberry charger? |
Gazaliah:naso |
made a big mistake by choosing kogi as my second choice, it was after i ve confirmed i learnt d state na local local and even d gov doesnt have d interest of corper at heart |
[quote author=haywire1 post=37938763]PREFERED STATE OF DEPLOYMENT NYSC B'15 [size=14pt] NYSC B'15 CMs THAT HAVE REG ONLINE: [/size] [color=blue][b][size=12pt] LAGOS Haywire1 105*** Goldenone 108*** donasere 116*** Double lady 123*** horladmejy 115*** debeejay 115*** Pwettyface 119*** Adeola007 144*** Annybens1993 125*** Sammy231 705*** Blym 114*** Ekeneluvsu 111*** Idirect 150*** Walspring 106*** Eseohe23 117*** Donxab 109*** Kingnap 112*** Jaziridon 107*** Mobi18 176*** Eclipserhemmy 116*** Sharethemoney 148*** Hazelle 109*** Playbooygang 117*** CROSS RIVER bolakale30 140*** Enugu 126*** ENUGU Gazaliah 107*** Tonyx4x44 Onuwaje 124** Wamenzy 126*** Mekstaniac 113*** Viktaslim 121*** Folabimi 136*** ANAMBRA Whodohgeepee 121*** Soyedele1 174*** AKWA IBOM Gbest58 112*** Omitooguns 104*** Ifeanyija 104*** Cc: haywire1 Ogun 119... |
ademasta:goal pass goal o. 2015 goal. |
#Haywire# #mistabiola# e neva reach naw. |
This Thread has been fun and in some way a blessing and has brought solutions 4 many who had issues. Lets brighten things up and double d fun by seeing the first person who would made the first post when the pages reaches 2015. 2015 is our year. lets see who make the first goal. |

