Hayprof's Posts
Nairaland Forum › Hayprof's Profile › Hayprof's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 470 471 472 473 474 475 476 477 478 (of 590 pages)
Well, It's always been a [b]Stick to what u like / prefer [/b]thing! ![]() |
. . .nd anoda One ![]() |
Guy u sef don really go thru the Old nd New Testament . . b4 u con dey spread ur ![]() @ D.C, Help the guy Out abeg b4 him start to dey waste precious Bandwith |
Tops, u really got some spare time to flap abi? Wen will I finish filling that sef? ![]() N.B: This you 4get to Hola @ me like u promised? |
I think Its the next Yahoo! Messenger, because some folks spend the entire Internet time on the Website, looking for what . . .i dnt knw! Me just joined sef nd I don Get ebuf Frnd already . . Here: JOIN / ADD ME ![]() |
@freakg, u gat more of that Direct link Mobile-movies site? Hola Back! ![]() |
Feesha:@last, u asked for a Trick . . R u present on this thread @ all ? ![]() |
tytylayor:You always knw my P! ![]() |
tytylayor:Gal, dnt u Upgrade? (Like you don't knw wat I mean?) |
Shai, That gal dey step on a LooooooooonG ThinG! ![]() |
@amby, I tot I mentioned I wuldn't want to combined a Nokia business phone with a S.E model. . k. . Your Opinions r still Welcome. . ![]() |
D'Banj - Fall In Love.mp3. . ![]() |
dragnet:I wonder wetin make my Celtel do? ![]() |
Guy, I need S.E users opinion not You! ![]() Go on do ur Classwork /Home-work (as the case mayb) ![]() |
@owolabi, i just snt u zain settings nw, if askd for Pin use: 0000 (four zeros) -enjoy. |
@sauc, Guy i go charge u 4 too much advert Ooo, abah! E neva do u? :vexd: kai, info. . Frm where u been dey do dis ur copy, am post am . . .post am ., thing? guy i musta sue u 4 copy-left. |
Una no complain wen una dey talk on Mtn free calls -hehhehheh, avnt u guys been talking? abi dem close una mouth b4. .? Nigerians nd freebies, i knw some guys r already thinking "fbt" |
I got a tiny plug nd play bluetooth dongle @ d village for #1,500. . it works wit no software installed both on Xp nd vista. i carry it about everywhere, i just plug it to any PC i need to use it nd dats it. -will post a pic later. |
Who doubts d power of IDM? :the best internet Zapper: ! i clockd 200kb+ (download speed) using IDM. |
Abi, make una help me hear am. . hw is it possible dat pple claim dey get full Evdo bars on starcomms @ Ikeja while i dnt? I go cry Ooo |
So, wen i get em 3 softwares i can go ahead and hack,crack & decrypt? |
There u av it, anoda clone Guys beware! |
U talking to me? |
I got ur reply already, i am interested in the K-series Check www.affordablephonesng.com for latest prices of phones. Their prices r really affordable. |
I wonder if he miss-typd, abi na #6k 2? |
@sunboy, u didnt reply my request nd i snt u a txt too? |
@D.C, I can't help but go to Bed. . Appreciate! ![]() |
@ wat time. . .? |
Let's go find the S60v3 version . . Off I went ![]() |
Wat else can I say? Nokia E61i |
@poster, organize ur Post abegi . . I no gree understand u! ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 470 471 472 473 474 475 476 477 478 (of 590 pages)








