Haywire1's Posts
Nairaland Forum › Haywire1's Profile › Haywire1's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 139 140 141 142 143 144 145 146 147 (of 266 pages)
ademasta:WHICH STATE PORTUGAL STREET DEY? ![]() # GOALLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLL GOALLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLL GOALLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLL GOALLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLL # |
ademasta:KIKIKIKIKIKIKI, WE SUPPOSE SERVE SAME PLACE OOO, U GO BE MY BOUNCER (@ UR PROFILE PICTURE) SO WE GO FIT DEY CAUSE TROUBLE EVERYWHERE . DEAL?# |
chikaodili345:STRONG WOMAN, OYA TAKE POP CORN # |
ademasta:WEED: UNWANTED PLANTS LIKE, ELEPHANT GRASS, POUTUPOUTU GRASS, LION GRASS,ANTELOPE GRASS ![]() # |
# GOOD NIGHT JARE, MAKE I COPY ELMISTI ![]() # |
elmisti:GOOD NIGHT, MAKE SURE U PISS BEFORE U SLEEP OOOO, NO FVCK UP AGAIN LIKE YESTERDAY OOO.. WILL RING U IMMEDIATELY LINK IS UP # |
chikaodili345:SHINE UR EYES, READ AND UNDERSTAND # |
elmisti:USE EBOLA # |
MAKE UNA WAKE D GUY WEY GO UPLOAD LINK NAH, ABI WHICH KIND THING BE THIS NAH ![]() BRB MAKE I CARRY GUGURU (POP CORN) OUT ![]() # |
elmisti:KIKIKIKAKAKAKAKAKKOPKOKOKPKOKOKPO ![]() # |
SEE AS UNA DEY REFRESH PAGE EVERY SECONDS ![]() # |
elmisti:I SAW PERSON WEY RESEMBLE U INSIDE D PORN, ABI U DEY ACT PORN # |
elmisti:NA U SABI , HELP OOOO ANY LINK WEY I PRESS NA PORN WEBSITE E DEY CARRY ME GO OOOOO # |
Kunle106:OVERDOSE OF ELMISTI FLAVOURED WEED ![]() # |
# Make una go sleep abi una no dey hear words, i go wake una immediately d link is uploaded. Sweet dreams # |
elmisti:haba naa, i no dey owe u before so no embarrass me nah, i go need more ![]() # |
elmisti:O'boy person wey see me now as i set everything go think say i dey do ya'hoo ya'hoo but na nysc wan ya'hoo ya'hoo us ooooo# |
elmisti, pass me that flavoured sh1t, i need to charge my body # |
Patiently waiting ![]() # |
They neva put batch B ![]() # |
oya lets go there ![]() # |
30 seconds to go ![]() # |
one minute to go # |
deracathy:no problem, 2minutes to go ![]() # |
International ((( 03-30-60-06-66-11 ))) 03 30 03 60 03 66 03 23 03 11 # |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 139 140 141 142 143 144 145 146 147 (of 266 pages)