Hayzed19's Posts
Nairaland Forum › Hayzed19's Profile › Hayzed19's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 54 55 56 57 58 59 60 61 62 (of 83 pages)
Guests about to be guest oooo ![]() |
But I believe that the back-to-back nominations of level 2 housemates before they are merged together gave bryann and phyna an advantage over level 1 housemates. Na den dem pack lots of pity supporters ThunderSwitch: |
Maybe na Indirect way to let evicted house guest pack sha |
Shattapp... The person she quoted na bryann stan Samueltemi337: |
see my chom chom....BBN 7 weena |
Its ms dsf baby....werey dj ![]() |
Na hand egbon sheggelu dey use dey dance ![]() |
![]() i dont know wetin she dey bring to that house..she suppose dey ikeja underbridge by now Nexus25: |
Biggie should give us ms dsf every saturday..shes good ![]() |
This chi chi yansh just dey waste every saturday night |
Freedom ke....Ano sure say she learn the work sef as acting no pay again..she just buy laptop turn dj eleshin: |
As dem no call her for movie role again..mama don switch profession |
This one don leave acting turn dj... which kain wahala be this tonight.. make biggie go call dj_chicken na |
lol... ![]() you even get time to reply the person... maybe the person fave no dey give am bragging right, na why the ekun egbere ![]() Adexchelsea19: |
Rachel don make Kabiyesi change clothes... |
see my Kabiyesi sef... ![]() |
Make una dey stan fave wey go dey give bragging right ooo, no be the one wey you go do feel loike Kabiyesi..carry one are baami ![]() |
From dinner date in Ikoyi to Ikeja under bridge on Sunday ![]() |
Yesterday, someone claimed that Phyna lacks coordination and leadership skills .wetin u go talk today laidis... ![]() |
Na lie...Adekunle has been somehow close with the level 2 guys after the merging and more closer after Diana and boda laughing gas left Sweetpink: |
Your favourite should atleast succeed in the HOH competition so that we can observe his or her abilities in coordination and leadership. till then, Phyna still ya fave mama... dominique: |
Zip it, bruh. I will not let stanship rob me of my ability to reason when Adekunle screws up. She rude to her when they are in level 1, and am happy that things have improved between them. Uzomarrr12345: |
They are not rude to Doyin abi wetin i dey read Bella got closer to Doyin after Aunty lover of beautiful thing left their squad... Person wey loneliness wan kill when dey merged dem ![]() |
I just watched dem Adekunle's video, and the editing was insane... I really hope Kabiyesi gets the breakthrough he's been looking for after BBN. When it comes to tasks, he is always willing to put in the effort. If he can do it with a phone, just imagine what he can do with full gear. |
Even thou Adekunle dinnor win... He's still better than that dongo furniture wey dey tell Ilebaye "You know am the prize" for Saturday party ![]() |
;Dna soft life babe na......she go soon marry our international football star na.. scondy: |
But Sheggz is actually foolish with that "look at the type of girl he is with" talk to groovy...so full of himself..werey alaso |
shey Bella na Togolese ni? |
If dem put 28 of dotun for Biggie house... you go watch am ![]() Dotun is agba furniture , make e go continue furnishing outside on sundayHajiaNotu: |
Na biggie i blame na for saying riders are staying till th last daySnapchat: |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 54 55 56 57 58 59 60 61 62 (of 83 pages)
