Hayzed19's Posts
Nairaland Forum › Hayzed19's Profile › Hayzed19's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 51 52 53 54 55 56 57 58 59 (of 83 pages)
Person wey stan Shegede said Adekunle is boring... being an abuser and a food fighter on the show no be entertainment na ![]() |
Biggie na ode ![]() |
I think Sheggz brainwashed Bella into hating Adekunle... Ade and Bella usually play with each other in the first week of the show davodyguy: |
To my fellow Islanders and Kabiyesi, the owner of Cunningham Palace...I say good night To the shegellians, get your good night from Sheggede ![]() |
Naso we beg beg till Ade reach top 3 this week ![]() Make she drop small when bryann dey up too again ![]() Mayhem1: |
i know... Please vote for Kabiyesi... Ade loves you and shege He will take you and Big Sheggz to cunningham palace Geezeem: |
He will vote adekunle BiggestB0y: |
I love Baby Bri ooo..na him be level 2 housemate i love pass after my Khalid Fra4x: |
Ko need Stress... with una 1 billion UPS abi na ICU...where shegede dey? ![]() Geezeem: |
Ya valid Aguwanyi: |
who you stan jare...hope its Hermes or Bryann Fra4x: |
You cant really blame him... na hard guy i call myself until i see myself crying when the street said Ade is leaving... Aguwanyi: |
I hear say Shegede don reach Buckingham palace .....You go watch Kabiyesi for Cunningham palace till sunday ![]() Geezeem: |
Leave Hermes out of this...Ade x Hermes are brothers lets talk about Shegede wey you stan... ![]() Fra4x: |
When e dey sweet dem, e dey pain us... na our turn now...Shegede fans go wail tire Derry213: |
Phyna: it’s AdeKunle staying for me. Bella: I was like who? What is going on here? ![]() |
Na people like you wey no get DSTV dey shout say you don give shegellu 500k vote...when and where? lobatan ![]() Fra4x: |
Where and when did Rachel reject adekunle... sheggeshingengen fans are stll crying ![]() Fra4x: |
Abeg...where zunddy and Geezeemu ![]() |
Yes only Bryann and Daniella davodyguy: |
Mama is still pained Ade no dey rate her again....see how Danibaby hugged my Kabiyesi ![]() davodyguy: |
Daniella asked Bryan to mention a time when Adekunle has acted cunning and Brayan said he hasn’t witnessed it... One thing I love about Bryann be say you cant make him hate someone because of your perspective about the person... now my Duke of cunningham palace is in the finals ![]() |
One person wey stan Dotun the furniture go don cry tire this night ![]() |
Someone just dey do damage control since... You lost..move on ![]() |
Person wet get gbana I don't even watch the live show sef Jack500: |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 51 52 53 54 55 56 57 58 59 (of 83 pages)
. Go through my post to confirm who I stan

