Hazardfan1's Posts
Nairaland Forum › Hazardfan1's Profile › Hazardfan1's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 96 97 98 99 100 101 102 103 104 (of 134 pages)
ovoP:There's nothing bad if she hangs out with other people in the house, Neo still remains her guy in the house, she said so too. Neo wants them to be like Eric and Lilo which is a relationship I really hate. Why should we always be by ourselves alone all the goddamn time, in a show that we're meant to come showcase ourselves to the world? |
All these boys just carry chest, they are sooo immature and act like small boys.... Neo is such a disgrace. ![]() |
ArchAnge1:Lol, I was gonna say this, girls like Lilo dey overdo, dem go take attention taya you....always wanna be around u, even ur mama and family won't be allowed to come close. |
stuffs4me:You'll miss his ginger when he gets evicted, these HMs are boring |
Wetin Lilo nd her husband dey talk sef...I don't know how two pple won't be wise enough to know that, they shouldn't always be together but mix with others to help their game. They no kuku get sense, small children, 23 and 24 ![]() |
homesteady:I swear, me too. |
ArchAnge1:No be wetin happen be ds sef. Erica and Eric av been friends b4 the show kinda, they bear same name too, dey became close dt first nyt but Lilo started liking Eric from dt night and started her gumbody instantly, she no give Eric space to mix with any other girl. When dey now talked about their profile, Eric is 24 and still in school, Erica is an actress, 26 and has traveled far and wide, Lilo na 23, small girl....naso Eric kuku just settle for Lilo and forget Erica. |
GalPissetzky:Lol, no lies bro |
GalPissetzky:Gbam! Baba knows he stands no chance. Forget all those friendship he's forming. He wants to be her boo. |
Omo, this una Bright na real bad guy ooo, he sabi push person enter pit.. ![]() Laycon should shut up, he wants to date Erica so bad. |
Psychedelia:I don laugh piss for body, u be madman. ![]() We dey tell Leycon fans say he wan date Erica, dem say we dey lie? |
Laycon just confirmed to Bright again that he's interested in Erica.... ![]() Bright been dey advise am to focus on his primary purpose of being here because anything wrong that happens would affect his confidence. |
Cameraman no dey try for real....hasn't shown Eric and Lilo since their workout session.....especially Lilo...last time I saw her was when dey worked out. |
Couple goals....while others are in the garden, Husband and wife who came for Honeymoon are working out. After that workout, na to go sharply do quicky for bathroom. ![]() |
CaSttLe:I thought I was the only one who noticed Nengi moving around him. |
Eric and hin slut don dey chop |
vanvick247:Lol, all doz ones wey dey chop anyhow,dere body go calm. |
O boy! I don laugh piss for body....Biggie na madman.....omo! Thelis their failed wager sweet my belle ![]() Let the fight begin. |
ItsCookie:E pain am |
InSanety:Lol, na only Eric she share am with, if to say she share with Biggie, maybe she for last till 4th week. |
nazablossom:I hear say na past born she be. ![]() |
ItsCookie:Lol, better go find better person follow, no waste ur money my sister....her family members sef go dey ashamed of her....other pple dey grow IG page, Nengi has gone from 28k to over 200k, Aunty own never even reach 60k. I pity pple wey dey support Lilo ![]() |
InSanety:Lmao, she go surely follow.....na she young pass, after Nengi....na she first rush man, na she useless pass among the ladies. After dt first night wey she don dey shout make dem play 'my pussy is amazing, my pussy is accepting' kinda game, I don know say d babe no go get sense. |
ntyce:He's not useless, he's eating well and making sure Lilo is fine. Honeymoon things ![]() |
This Lilo too sabi send man message, he has sent Kidd to help her check what she's cooking, sent Tochi to help dispose something off, now she just sent Eric to go help her bring one of the clothes she hung outside. |
zulo:Whenever I'm sad, seeing Erica on my screen makes me smile. Be like na Ibo girl I go marry,make i go hammer first. |
First time I'll see Lilo in hours, na beside Eric....smh |
Jeniluv:7 or 8, no one knows,maybe 9pm sef. Biggie just said 30mins more....7pm |
Threebear:Lol, but to be fair on Bright, he's still better than Eric. The only things Eric does in that house are kiss, eat, stay under duvet and flaunt his chest. |
ItsCookie:She has Eric's dick and body |
BluntTheApostle:Lol, same way Dora has been using 'literally' wrongly in the house....I taya for pple. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 96 97 98 99 100 101 102 103 104 (of 134 pages)



