₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,331,335 members, 8,449,815 topics. Date: Wednesday, 22 July 2026 at 11:18 AM

Toggle theme

Hbabe's Posts

Nairaland ForumHbabe's ProfileHbabe's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 47 48 49 50 51 52 53 54 55 (of 252 pages)

RomanceRe: If You Were To Wish. by hbabe(f): 4:23pm On Oct 29, 2010
mordi4evah:
[size=4pt]****zooms off to go and hide!!!*****[/size] na lie i dey lie,na hbabe tall pass,infact she tall pass 20 storey building,d oda day wey she miss flyte,na hand she use catch d plane for air climb enta,na as she tall reach be dat!!
oya no vex na, i don tell dem true o! grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin
Na Uselu or Mile 16 I go rush you go.
Go chop, hunger dey wire you.
RomanceRe: If You Were To Wish. by hbabe(f): 3:41pm On Oct 29, 2010
[quote author=Mr^Cork link=topic=540517.msg7033549#msg7033549 date=1288280526]Madam, so how long have u ben a Midget?[/quote]Very funny. angry angry
If I was a midget you will be infinitesimal. cool

mordi4evah:
mind hbabe joo,d oda i had to start kneelin down to search for her in the nidst of ppl,wen i tell am make she chop beans she nor gree,see now!!! angry angry angry angry angry angry angry angry angry angry angry angry
One nut don loose for that your coconut head o. grin
I go beat shege comot for ya bodi for junction this evening.

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 47 48 49 50 51 52 53 54 55 (of 252 pages)