Hedreez's Posts
Nairaland Forum › Hedreez's Profile › Hedreez's Posts
1 (of 1 pages)
stop wasting ur time....are u an illiterate,nobody can use ur passport....bcuz e-passport nw is jes for u alone dat why ur fingerprint was taken after capturing.....nobody fit use am travel...unlike wen we dey use mrp passport....even if oluwole people cumot ur pix put anoda person own...na gbege ooo,embassy fit put visa ontop but wen d person reach airport to fly,dem go check am 4 system,na d original person wey get am wey him pix go show,no be d person we dem jex fix him pix nd information on top,so no do am ooooo,na jail u dey use play be dat...i work at passport office nd i knw d in nd out....if anyone needs any other inofrmation..shud contact me...i work at passport office alausa ikeja lagos...call me here 08094791694 |
GET YOUR INTERNATIONAL PASSPORT,REISSUE YOUR OLD EXPIRED PASSPORT,IF YOU HAVE ANY PROBLEM WITH UR INTERNATIONAL PASSPORT CONTACT ME HERE idrisaroworowon@gmail.com nd 08094791694 |
1 (of 1 pages)