NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by Heineken(m): 6:29pm On Oct 15, 2014 |
emeka51: Bleep up Unijos so if i didn't pay 4k by nw i 4 neva still knw my faith. If them like make them paste it after 28th of dis month all i knw is dat i've already gotten my call up numb via email since last week. Enugu here i come.. . Omo Emeka me happy for you o. Me sef bin pay and got mine last week. Mehn! Ujay na very crazy sch. No wonder all of 'em including Vc slow as if dem dey take w*ed every morning. Thunder go fire 'em....na person like Wordsplaybaba and Taiyeboss I just dey pity wey dem no wan pay dis 4K. By the time dem post 'em to adamawa or Borno state now dem go sabi wassup...ujay too lazy to do anything..Na bullet remain make person dey put for all dos DSA guys head aswear. |
Sports › Re: Nigeria Vs Sudan: Afcon Qualifiers (3 - 1) On 15th October 2014 by Heineken(m): 4:05pm On Oct 15, 2014 |
I hail o. Please what time is the match? |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by Heineken(m): 7:39am On Oct 15, 2014 |
omolizzy: Ok so expect me too. Even if na north I dey come. Ow u doing dear. . Am not doing badly. What's gwanning dear? |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by Heineken(m): 7:31am On Oct 15, 2014 |
omolizzy: I for come bt I no want make person use heineken kill me. Ok,u go kill plenty ponmo for me? . Hahahahahahaha. See you lizzy. Yes na. |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by Heineken(m): 7:25am On Oct 15, 2014 |
wordsplay: I get it now. But you aint following bruh  . Wordsbaba warido? Na because of You I say make I post o. Waddup with ya call up number? Taiyeboss and Emeka make una pay this 4K. Ujay na mumu school o. Me don pay and I don see my call up number. Make I enter that ghostmode again. All this shout wey dis guys dey shout for here just dey vex me sha! |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by Heineken(m): 7:20am On Oct 15, 2014 |
omolizzy: Congratulations dear. If we no jam for camp den expect a visitor . Lizzy me nko? |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by Heineken(m): 2:21pm On Oct 14, 2014 |
hephzibahbeulah: Tank u,tank u,tank u sooooooooooooooooo much evryone in dis house. If i start calling names,i wld stil miss some peeps. Pls i'm grateful to everyone who is celebrating wit me today,may God bless u all for me,amen. I got my call up number today,so its a double portion celebration; thus,i pray ur own double portion wil com soon in Jesus' Name,amen. Shallom. . With the longest name Happy birthday. May God continue to bless you. |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by Heineken(m): 5:54pm On Oct 13, 2014 |
Sodiq waddup with ur PM? It aint workin or wat? I sent a message. |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by Heineken(m): 3:29pm On Oct 12, 2014 |
Taiye4Christ: @Dania30, hope you don reduce your jongbon? 
@heineken, baba kilon happen? Still in J?
@horlawoomey, that diary na “must keep“ o. Don‘t lose steam
@noordean, if you don‘t take care of iya ‘beji in my absence, nobody will. Thanks ore, you be correct guy!
@nabsprada, I am really considering naming one of my kids “PRADA“. She would make brain like you! Will discuss that with my moon of life.
@akerry baba, thanks for the call and keeping me posted. God bless you real big mehn!
@cutekemitola, you are wonderful... need I say more? Send me my Sunday goodies o 
@dstnd, na who dem no born well wey wan slash our gp na *brings out intercontinental ballistic missiles* 
@sodiqyinka, you ‘ve been excptional on this thread. You know your success on life is already a settled matter, abi?
Saving the best for last, @trendiitee, dem never still get those words for dictionary wey go convey what you mean to me. Where words fail, this should help say one-billionth of it  . Badooo. Am ok boss. Am back to Abuja since yesterday. Na Ghostmode I dey do since now o. Posting this cos of you sef. |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by Heineken(m): 7:48am On Oct 10, 2014 |
westinfo4040: Heineken boss hw far yhu . Baddest am fine. No time to post anything here again o...as e be now west,na observing I dey do...people full here now. Am in jos boss. Collected my result on wednesday. West you later pay that 4K? |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by Heineken(m): 1:15pm On Oct 07, 2014 |
I hail y'all. Good afternoon. On my way to Jtown! |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by Heineken(m): 6:13pm On Oct 06, 2014 |
noordean: not only u bro,d page is already opened,am jst reloading evry hour  |
|
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by Heineken(m): 5:33pm On Oct 06, 2014 |
princetunex: lolzzzz. Dats local bro. I take Heineken #tongue out. . Hahahahahahaha. Badtman |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by Heineken(m): 5:11pm On Oct 06, 2014 |
princetunex: I didn't pay shishi bt I can't stop checking my mail. I wonder wat I'm looking for there? that the real definition of alomo. |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by Heineken(m): 5:06pm On Oct 06, 2014 |
trendiitee: Nawa ooooo.... All dis words-trading u guys re doing here is sumtin else.
Make una no add join my high bp jawe abi wetin dey do una sef ? If una no keep quiet now ehn,,,my holy koboko still dey corner oo, I go just flog all of u. **loll**
@jennyesh,,I don even comot work go house sef. Na to cry remain 4 me nw **hahahahahahaha** cry kwa? No o. Don't do that dear! Smile for jesus. |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by Heineken(m): 5:03pm On Oct 06, 2014 |
|
|
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by Heineken(m): 9:55am On Oct 06, 2014 |
westinfo4040: Everywhere good bros....no juze na....we go see for church na . I dey tells u boss. Meditation make sense pass anythang. |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by Heineken(m): 9:51am On Oct 06, 2014 |
wordsplay: Korrect states mehn. Guy me I jst de indecisive as bad as that sounds. I wan jst leave am to fate. I hope I don't regret it tho . Fate? Mehn! Hope that fate won't take you to Sambisa L.G.A bro? Nysc won't try that sha. |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by Heineken(m): 8:58am On Oct 06, 2014 |
wordsplay: Cool bro! I see you dey joli na. Congrats bro. Where u wan press am go? . Nice one padi. Thanks. I dey reason Osun or Akwa ibom state. U fa? |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by Heineken(m): 8:50am On Oct 06, 2014 |
wordsplay: She a good friend. Studied Botany. Can't wait for that number. . Wordsbaba...waddup? U dey jtwn now? |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by Heineken(m): 8:37am On Oct 06, 2014 |
westinfo4040: my oga...yhu position me dis week base on one side na . Lol. When no be say na me get myself....you na baddest plus sharpest o...how thangs ma niccur? |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by Heineken(m): 7:17am On Oct 06, 2014 |
|
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by Heineken(m): 6:24am On Oct 06, 2014 |
sodiqyinka: Online registration ends in 6days. Mobilization status to PCMs and CPIs in 9/10days. Collection/printing of call up letters start in 22days. Orientation camps for batch C 2014 orientation exercise open in 29days. Morning goons. Have a lovely week ahead. Cheers . Nice one padi. |
NYSC › Re: Akwa Ibom Batch B 2014 Let's Meet Here by Heineken(m): 11:01pm On Oct 05, 2014 |
divalindiway: to reply u. If u are looking for a state that has industries where u could possibly send c.vs to while at service den go for Ogun. But if u just want to live dat ''NYSC LIFE'' den its akwa ibom. Dere are no manufacturing industries here except d exxon mobil oil company.Den again,in terms of good roads, nite life, SOME infracstrures, Akwa ibom tried. but dont come with hopes high cos u might be posted to a village just like me. . Boss may God bless you. Am also in the same shoe with that man...am also looking at osun or awka ibom state. Please what do you think? I heard osun is kinda cheap. How far with akwa ibom state? How much can I get a room self contain or a single room there? Please ma man. |
|
|
|
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by Heineken(m): 6:27pm On Oct 05, 2014 |
mimiy05: sekem...sekem..sekem#dancing yes o..batch c..here i come.... #teamayaff received my call up number  . Congrats MimiY |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by Heineken(m): 3:40pm On Oct 05, 2014 |
Akerry: thank God boss......wow! Xo happy for u.......Nysc sha....na d advantage of the 4k be dis o  . Boss thanks. Make I sit 4 noordean and dania middle dey follow dem observe even as me don get mine na...*oya noordean shift* *dania abeg give me small popcorn na* |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by Heineken(m): 2:26pm On Oct 05, 2014 |
mimiy05: how far..when did u get urs? . Mimiy like 10mins ago. |