Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,163,376 members, 7,853,674 topics. Date: Friday, 07 June 2024 at 09:24 PM

NYSC 2014 Batch C House - NYSC (652) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2014 Batch C House (1394018 Views)

NYSC 2014 Batch C States' Of Deployment Library / NYSC 2014 BATCH C Abuja Corpers, Let's Meet Here!!! / NYSC 2014 Batch B House (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (649) (650) (651) (652) (653) (654) (655) ... (1276) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2014 Batch C House by trendiitee(f): 5:57pm On Oct 06, 2014
dania30:

Trendiitee... no go get BP o. ur no dy road no fear abeg. Na for camp u wan born the ibejis now so no worry urself abeg wink
tanks dear.. I'll try
sabiguy:

Me no sabi fight abeg ooo... I just dey try correct ppl wey dey misunderstand my opinion... No worry your call up number go still show... Time still dey and no cause for worry.... Oya smile
leave dem to deir own opinion jawe..mke anybody bliv nd talk anytin wey dem lik...meanwhile,,I dey try smile..even though na fake smile.
Heineken:
cry kwa? No o. Don't do that dear! Smile for jesus.
I dey try smile buh d smile no gree show... ***chaii I evn miss my smile sef***
Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 6:00pm On Oct 06, 2014
omolizzy:




Good one.....sabiguy pls no take am vex o ,na play so enjoy it.

You forgot to put Shalom grin

1 Like

Re: NYSC 2014 Batch C House by handsum92: 6:01pm On Oct 06, 2014
Na God I take beg una pls...tot I wd ve raised enuf cash...buh as it stands, nutin nutin yet and I 4 lyk runs dis service o...bikonu yinka and dis guy wey dey find Lion/Lioness out, na idobale(postrating) I dey, help a brother out!...
Re: NYSC 2014 Batch C House by Ayomax(m): 6:01pm On Oct 06, 2014
trendiitee:
tanks dear.. I'll try leave dem to deir own opinion jawe..mke anybody bliv nd talk anytin wey dem lik...meanwhile,,I dey try smile..even though na fake smile. I dey try smile buh d smile no gree show... ***chaii I evn miss my smile sef***
have you checked your mail?
Re: NYSC 2014 Batch C House by navistar(m): 6:02pm On Oct 06, 2014
osemu8:
Navistar how far?

Am good bro
Re: NYSC 2014 Batch C House by noordean(m): 6:02pm On Oct 06, 2014
princetunex:
I didn't pay shishi bt I can't stop checking my mail. I wonder wat I'm looking for there?
not only u bro,d page is already opened,am jst reloading evry hour
Re: NYSC 2014 Batch C House by trendiitee(f): 6:02pm On Oct 06, 2014
Ayomax:

have you checked your mail?
I don check am tire.. Even checked my spam folder...

1 Like

Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 6:05pm On Oct 06, 2014
Ishowdels:


Princetunex amd other AWOITES, join me in singing this song if you remember...Atigba ti alaye ti daye kosi omo AWO to sanwo wole ri..oya e korin...atigba....3ce

Cheers bro

I feel you brother.
Re: NYSC 2014 Batch C House by Drakula(m): 6:06pm On Oct 06, 2014
Please I have an option to serve in enugu or lagos state, so I want to ask this honorable house to advice me which to choose

And please guys after the duel between #teamIpaid vs #teamInoGoPay ends, you should take cue from sodiq and his new found friend funke, how they fought and resolved amicably, friction is bound to happen, but how we manage it after, matters.

So I lay my mat here with pop corn to watch the duel, may the best team win grin.
Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 6:08pm On Oct 06, 2014
Anaskie:
hahaha. I think say na only me! grin

You are guilty and hereby sentenced to serve in borno wt no khaki for u. lolzzz
Re: NYSC 2014 Batch C House by Dminister(m): 6:08pm On Oct 06, 2014
I think its time I come into the e-misunderstanding going on here. Oga sabiguy, that word poverty is a bastard shudnt hav come from u because its highly erroneous if actually u wanted to justify the need to pay or not to pay the money for call up numbers. is justifying it even neccessary in the first place? Many peeps here can pay the money tax2 but they don't see it as anything worth the 4k on their own sides. I can as well pay it big times if I choose to. Poverty is a bastard according to ur own perception of things but as for me I don't see it as a poverty related per se. Everyone is entitle to his or her opinion sha.. Some peeps are justifying the need to pay because they feel they hav fallen for their trips while those refusing to pay got too many reasons as I see it.. Let's not continue to justify it rather everyone should propagate whateva his or her own reasons are.
So pls let's unite here and put a stop to justifying payment or no payment for call up numbers. I think a stop to justifying it will save us the stress of typing erroneous words tend to provoke peeps..

2 Likes

Re: NYSC 2014 Batch C House by omolizzy(f): 6:08pm On Oct 06, 2014
princetunex:


You forgot to put Shalom grin



Ok bro...shalom

1 Like

Re: NYSC 2014 Batch C House by Ayomax(m): 6:09pm On Oct 06, 2014
trendiitee:
I don check am tire.. Even checked my spam folder...
well you have no problem as long your name is on your school master list. probably your call up number will come out in your school. just relax bcoz God is in control.

1 Like

Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 6:09pm On Oct 06, 2014
noordean:
not only u bro,d page is already opened,am jst reloading evry hour

Abi o. make OAU mk us smile by Wednesday sha
Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 6:13pm On Oct 06, 2014
Kennycyphers:



E nwero nsogbu, if I reach there see am,. I will let you know... but na UNEC I dey go... are u sure they will paste that of the whole school there too
yeah,i understand u, i jst wnt to knw weda dey wld actually paste d list on wednesday as dey said. Tank u plenty.

1 Like

Re: NYSC 2014 Batch C House by Heineken(m): 6:13pm On Oct 06, 2014
noordean:
not only u bro,d page is already opened,am jst reloading evry hour
grin
Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 6:16pm On Oct 06, 2014
omolizzy:



Babes,I support u 100% na de way u talk am funny me.
hihihihihhihiihhiihihihhihihihihiihhihihiihhihihiihihihihhi! Na so i be o.
Re: NYSC 2014 Batch C House by Amliving(m): 6:16pm On Oct 06, 2014
Following this thread today like season film it has been too hot today with call up number issue. I wonder how it's gona look like with call up letter. #Teamstillwaitingforcallupnumber*
Re: NYSC 2014 Batch C House by omolizzy(f): 6:16pm On Oct 06, 2014
Drakula:
Please I have an option to serve in enugu or lagos state, so I want to ask this honorable house to advice me which to choose

And please guys after the duel between #teamIpaid vs #teamInoGoPay ends, you should take cue from sodiq and his new found friend funke, how they fought and resolved amicably, friction is bound to happen, but how we manage it after, matters.

So I lay my mat here with pop corn to watch the duel, may the best team win grin.


Guy no show for u cos we don settle am,infact sabiguy n I dey serve for d same place so better go dash ur popcorn out. Shalom

1 Like

Re: NYSC 2014 Batch C House by Drakula(m): 6:16pm On Oct 06, 2014
princetunex:
I didn't pay shishi bt I can't stop checking my mail. I wonder wat I'm looking for there?


grin grin grin Guy you suppose go make money with your comedy, had a good laugh
Re: NYSC 2014 Batch C House by Dminister(m): 6:19pm On Oct 06, 2014
westinfo4040:
na so boss no time to check time boss o mak bois happy before yhu leave
na so my broda..peeps got to flex 4 supreme club to say final good bye to ekpoma..enuff budget for this nysc stuff ooooo. Wetin person dey work for since na.. shey na make person fit spend ni.. We got to flex joor..

1 Like

Re: NYSC 2014 Batch C House by noordean(m): 6:19pm On Oct 06, 2014
dotman10:




I can't stop laughing reading this again and again dude. U funny die....but seriously, I just read from one post in another thread about a guy who received the number but didn't pay......so we really dnt knw how dey are doing it
Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 6:20pm On Oct 06, 2014
omolizzy:



Guy no show for u cos we don settle am,infact sabiguy n I dey serve for d same place so better go dash ur popcorn out. Shalom


Lol... Abeg help me tell dat guy say na late comer... Let him know as me n you be now grin kiss
Re: NYSC 2014 Batch C House by omolizzy(f): 6:22pm On Oct 06, 2014
sabiguy:



Lol... Abeg help me tell dat guy say na late comer... Let him know as me n you be now grin kiss


Naso bro...don't ever forget shalom abeg
Re: NYSC 2014 Batch C House by SageNaruto(m): 6:23pm On Oct 06, 2014
Dat #derizGod moment wen u pay 4k since last month but ur padi wey pay dis morning dey receive callup number b4 u.... tongue
Re: NYSC 2014 Batch C House by noordean(m): 6:23pm On Oct 06, 2014
Ishowdels:


Princetunex amd other AWOITES, join me in singing this song if you remember...Atigba ti alaye ti daye kosi omo AWO to sanwo wole ri..oya e korin...atigba....3ce

Cheers bro
badt guyz..abi a ti san ni
Re: NYSC 2014 Batch C House by Anaskie(m): 6:23pm On Oct 06, 2014
kalushaiyke:

Brotherly I no pay o...make we wait till wednesday nah weda e reach school this one nysc no dey follow time table again...how you dey jare?
Chairman I dey o. Make dese ppl no use us play. Seems dis is their own way of punishing us for not paying d N4k.
Re: NYSC 2014 Batch C House by trendiitee(f): 6:33pm On Oct 06, 2014
Ayomax:

well you have no problem as long your name is on your school master list. probably your call up number will come out in your school. just relax bcoz God is in control.
sch ke?? Why I cum pay 4k den?? Make dem no craze ooooo.
Walahiii,,d tin just tire me jawe
Re: NYSC 2014 Batch C House by trendiitee(f): 6:36pm On Oct 06, 2014
SageNaruto:
Dat #derizGod moment wen u pay 4k since last month but ur padi wey pay dis morning dey receive callup number b4 u.... tongue
walahi,,e be lik say na u dem send to me make u cum make me cry abii ***crying mode activated***
Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 6:36pm On Oct 06, 2014
omolizzy:



Naso bro...don't ever forget shalom abeg


Hehehe... Shalom! grin grin
Re: NYSC 2014 Batch C House by Macmilla(m): 6:37pm On Oct 06, 2014
fashoo2010:
@Sodiq, pls will NYSC send call-up no of the people dat did not pay to skools or it is the skol that will go to abj t collect it themselves? Pls I need d clearification
Meeehn, Sodiqyinka don bcom NYSC director general.
Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 6:38pm On Oct 06, 2014
noordean:
not only u bro,d page is already opened,am jst reloading evry hour
Alfa nurudeen,watzup wiv phy dpt o?

(1) (2) (3) ... (649) (650) (651) (652) (653) (654) (655) ... (1276) (Reply)

NYSC 2016 Batch B Corps Members House / NYSC 2016 Batch A Corp Members House / Nysc 2015 Batch A

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 46
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.