Henryboyspaco's Posts
Nairaland Forum › Henryboyspaco's Profile › Henryboyspaco's Posts
Sometimes I dey wonder if una foolishness never clear for una eyes. Tinubu don plunge this nation to the worst we've ever witnessed, yet una still dey clap for him Make una receive sense in Jesus Name, Amen... |
No SOE for here o... But because of selfish reasons, dem declare SOE for Rivers State. God airpus |
Today, I with Dr Yunusa Tanko , Gbadebo Rhodes-Vivour Vivour and Segun Adebanjo visited President Obasanjo on a courtesy visit. Thereafter, we visited the new Olubadan of Ibadan kabiyesi Oba Rasheed Adewolu Ladoja. In both visits, we were fortunate to discuss the state of our nation and how all of us can live in unity, love, fairness and justice progressively together. The meetings make me believe that coming together of a competent team with capacity, compassion, and commitment to build a new Nigeria that is POssible. - PO |
No wonder Canada branded their party as terrorists. They just go about appointing the worst of humans based on sentimental stuff (tribalism). God save us from these bloodsuckers called APC |
Slots wey dem don already share amongst themselves. |
Make we comot sentiments aside, when we see truth make we talk am as e be. This APC regime don carry us go back 1000yrs. We suppose dey drag space with top20 countries by now for developmental walker. But due to negligence coupled with excessive greed, our rulers no want us to progress. I dey shame say I dey share the same space for this country with beings (whether dem be animals in human form, I no know) wey dey support these evil doers. Next election, leave politrics aside, vote in with your conscience. Thank you |
The worst part is how the likes of some disfunctional touts be busy supporting his disdane policies. Forgetting that the suffering is not only for the SS or SE, or North...but SW inclusive. Make dem no get sense... We go suffer the suffer together. If we don't put aside our egos and vote in competency, before 2031 Nigeria's population must have dropped to 103m. Make the miscreants and ronus no get sense..continue fooling yourselves by supporting these evil sects. |
Death toll for 9ja since 2yrs now na something else o. God give us credible leaders that'll lead us and not rule us, Amen |
Wow 52 no kids. This beautiful woman. God send her man to her, she deserves more... Amen |
I remember the early 2000s when Internet no dey rampant, bad things no much like that then for we 9ja o... As we start to watch the westerners dey do anyhow, we self kon follow dem dey kolo. May God airpos |
God no allow this kind tin befall any of my loved ones.... Amen FTC after 8yrs on this platform |
Mr. I built Lagos.... Pathetic Nonsense and ingredients PO2027 |
I really weep for my corntree 9ja. Every day it's one sad news or the other. It's as if God has deliberately allowed Satan to mess with us mercilessly. Worst part is, some tribalistic goons are still hellbent in supporting these evil sects posed as government. May God help us all. |
This matter serious o... Emilokans go wail tire for this thread. |
PO tsunami go really cause havoc for agbadorians come 2027 |
This tinubu regime has really affected the average Nigeria's wellness... psychologically, mentally, financially, and otherwise. Speedy recovery to her. |
The game just start... APShit go soon go into extinction |
OPAY naim be my preferred bank to my FCMB or UBA banks o. Dem sabi work. |
OPAY been no gree upgrade my account to tier 3 cos I tell Dem say my town Omoku no dey pay utility bills.... Dem dey reason say na lamba. Although, I use another means take upgrade am. POV: most persons no dey gree pay nepa bills, dem go rather play fast one. |
Most of dem brain don knock. Especially those agberos for ajah lekki side |
With all these, would true judgment still be passed in a shitty country like Nigeria that we are living? Answer's NO. |
APC pple no go gree o... Dem want make every every favour dem, and dem alone. |
All these endowment just go to dust like that? God abeg o |
Nigeria don die. We need restart this shit hole. |
That means say this one go dey use fuel o (bunkery fuel) |
This guy no dey make noise. Talk and do Presido |
Emilokans on the beat. Una never start to cry... adenigga: |
#300 as an emilokan Tinubu till 2037 ![]() |
Top class commentary |
Till thy kingdom comes GanagiBitrus: |
[quote author=Artiiclebeast post=113567846]Here they go again with their demonic lies. I trust the mod to push this to the front page too while the thread I did to debunk all these evil and envious lies were deliberately ignored. Evil people wet go use ladder climb up remove am make others not fit climb. Below was my response on a similar thread which the evil mods keeps deleting including the thread I started to debunk all these lies...I wonder what they benefit from all these. Withchraft get different departments truly. Abeg make una no listen to all these nonsense oh.. America na God's own country truly truly if you get the right info and know your way. If na only the gun violence, I go manage am like that dey careful where I dey enter and the kind neighbourhood wey I go stay. boss show me road abeg |
