Christianity Etc › Re: Church Sacks Pastor For Obtaining By Trick Sex, Money From Female Members by henryviktor: 4:58am On Feb 21, 2017 |
naija women self, dey too dey fukup... in Mr eazi voice- anytime wet I give her oh, she dey feel d annointing |
Travel › Re: BDC Outlets At International Airports In Nigeria Run Out Of Dollars by henryviktor: 2:57pm On Feb 20, 2017 |
Nigeria is finished, next week dollar go be 600... abeg buy anything wey you want this week oh... |
TV/Movies › Re: Thin Tall Tony Denies His Wife And Children by henryviktor: 1:39pm On Feb 20, 2017 |
which evidence una get say he don marry sef, probably baby mama tins |
Education › Re: FUTO Diamond Bank Destroyed During Protest By Students (Photos) by henryviktor: 1:17pm On Feb 20, 2017 |
finally, Igbo students don't dey get mind.. |
Politics › Re: Nigeria's Power Output Climbs 4,000 MW – Fashola by henryviktor: 1:11pm On Feb 20, 2017 |
Na today, d same story every day... |
Politics › Re: List Of Things Osinbajo Has Done In One Month Of Buhari's Absence by henryviktor: 1:10pm On Feb 20, 2017 |
e sure for u , u better die, at least we use u get hope. |
Celebrities › Re: Photos From E-Money's Birthday House Party by henryviktor: 9:25am On Feb 20, 2017 |
work hard, play hard. |