Henrywolu's Posts
Nairaland Forum › Henrywolu's Profile › Henrywolu's Posts
1 (of 1 pages)
Mrfolksy:Message me on Whatsapp via 08135685406 or call via 09151814709 |
I've got a mini laptop for sale just at the rate of 38k pere. 2gb ram, 250hdd, 2 USB port, can be converted to a tab and be used with a pen. Window 8 installed. Hit me up on WhatsApp via 08135685406 for more info and pictures *NOTE* ;Pls only serious minded people should message me pls. May we not have reason to sell any of our belongings to cater for a need.... Amen. Pls, only serious buyer. It's negotiable tho
|
I have smart 5 for sale. You can message me via 08135685406 |
xpressionx:What's the requirements of joining him sir? |
Hey dear op, I so much understand your feelings. I've been there and I'm soaring through. At first, this our ego no dey allow us do that kind thing buh omo u gats drop your ego and do what is necessary. Lemme tell u lirru bout me. I've been hustling and struggling far away from 2017, e be like say I no Sabi anything to do. Last year, I con jam one of my junior wey I collect more than 3 good academic year from. I collected his number buh ds stupid ego, no allow me call am. His mama nah person wey fit change my life entirely o buh I dey look am say, nah me go stoop down for one boy like that and ask for help. Omo I suffer. Fast forward, yesterday night I collected the guy's number from a friend of mine cos I lost his contact, halla d guy say, things don dey rough and red o. E con tell me say, make I wait till this morning. His gonna fix up something for me. Mind you, this is a guy we don't so much talk back then in school o but guess what, nah his call pull me up from bed ds morning and I'm thanking God, that I'm done with struggling. |
1. The day I was told my uncle died (31/12/2020).......omo it was as if I don craze cos I no even Sabi wetin I dey do. My head dey burn and cold dey catch me d same time. Person wey I see for 19th of December, wey he talk say he go come home 31st o or January 1. Nah so January 1 and 4 spoilt for me. I still dey cry anytime I remember the trauma it makes me go through. Buried him on the day wey suppose be my birthday, dey later shatta bundle me away from the house cos dey think I no well again wt my behaviour in the house. Thank God no be my exam period, else no be me go finish dat exam It's not easy getting to know that your loved ones died while doing good. Only few can relate. 2. One of my twin called me during the covid time, say he need help. I felt disturbed that I couldn't. We've been through hell together, we've faced defeat, and lick defeat in the face but God gat us |
1 (of 1 pages)