Hillaryleo's Posts
Nairaland Forum › Hillaryleo's Profile › Hillaryleo's Posts
1 (of 1 pages)
Omoh so any killing done in the east is now IPOB Make una use una sense naaaa U no no hu burn tomato u tok say na IPOB Kidnappers Kidnap Person na IPOB me Wey dey east 4 Abakaliki never witness say IPOB do any thing 4 here Na him won guy 4 lag dey post say IPOB dey kill people 4 east Recently Ebubeagu people kill person 4 mah street wetin I hear 4 radio b say IPOB people don kill one person Wey no gree stay 4 house Make una leave IPOB alone Fulani people attack mah village kill people I lost mah uncle in d massacre Police Wey dem call Tok say road no good dem no fit come Eastern people don lose hope 4 deir government na y in come b say IPOB people dey pull wait Even government house no dey open on Monday |
May her soul rest in peace But I want to ask Is IPOB the government of the south east Sit at home and civil servant to go work Court of law close ahh Government house close People obey the order All the south east state obeyed d order even after it was cancelled Then there must b something behind it Government hospital also obeyed d sit at home |
1 (of 1 pages)