HitbackIIback's Posts
Nairaland Forum › HitbackIIback's Profile › HitbackIIback's Posts
Same way the Western world promised to back Ukraine president....I come in peace �️�️�️ ✌️✌️✌️ |
Lemme inform Putin that a Ukrainian is spotted here...Seun is a Ukrainian argue with your � |
Correct fans baddest...we love you Mr. Ola |
Abeg oh no joke go there no where to run to if Putin decide to face us oh....you can't even go village cos village people dey wait for u |
Tell him to always keep his windows open oh in case Russian throw knockout make him fly comot oh. |
70 years old man will you keep quite |