Jokes Etc › Re: Lamentations Of A Nairalander (Quentininc) by holythug(m): 12:44am On Apr 26, 2008 |
e own kolo get mental attached |
Nairaland General › Re: The Most Beautiful Lady In Nairaland by holythug(m): 12:39am On Apr 26, 2008 |
abeg today na friday nite . . .wetin u dey do from monday to thursday even dis friday sef |
Jokes Etc › Re: Kuvuki Land by holythug(m): 12:37am On Apr 26, 2008 |
ok den cry me a river |
Nairaland General › Re: The Most Beautiful Lady In Nairaland by holythug(m): 12:30am On Apr 26, 2008 |
ummmm. . .ib e dey ur body, no forget say body no b firewood. . .come come come dis wan wey u wan carry maths book u dey do WAEC ?  |
Forum Games › Re: Look At The Person's Profile Above Yours & Make A Comment by holythug(m): 12:27am On Apr 26, 2008 |
longtime since av been here |
Sports › Re: Nba Starts For Heat Haters Only by holythug(m): 12:25am On Apr 26, 2008 |
so jay u too like b ball uhn ? |
Nairaland General › Re: The Most Beautiful Lady In Nairaland by holythug(m): 12:23am On Apr 26, 2008 |
plz sly do for her sake. . .she being lonely |
Nairaland General › Re: The Most Beautiful Lady In Nairaland by holythug(m): 12:16am On Apr 26, 2008 |
she just trippin |
Jokes Etc › Re: Kuvuki Land by holythug(m): 12:14am On Apr 26, 2008 |
thank god u added d 's' dis time around 
dont worry shes gonna pay for it , i hate to see u cry  |
Romance › Re: My Boyfriend Makes Me Cry by holythug(m): 12:09am On Apr 26, 2008 |
it is borin |
Nairaland General › Re: The Most Beautiful Lady In Nairaland by holythug(m): 12:06am On Apr 26, 2008 |
ok zoology, ow come u knw ow to treat monkeys well |
Nairaland General › Re: The Most Beautiful Lady In Nairaland by holythug(m): 12:03am On Apr 26, 2008 |
den ow u come generate banana for d front of ur monitor |
Jokes Etc › Re: Kuvuki Land by holythug(m): 12:01am On Apr 26, 2008 |
dats part of being a . . .brat or wat did clem call us |
Nairaland General › Re: The Most Beautiful Lady In Nairaland by holythug(m): 11:55pm On Apr 25, 2008 |
@ ib ooh i see wat u study now. . .botany |
Jokes Etc › Re: Kuvuki Land by holythug(m): 11:49pm On Apr 25, 2008 |
zulu |
Jokes Etc › Re: Influx Of Outsiders Into Kuvukiland by holythug(m): 11:47pm On Apr 25, 2008 |
o ya d persin wey wan claim am don talk |
Music/Radio › Re: What Are You Listening To Right Now? by holythug(m): 11:42pm On Apr 25, 2008 |
Gongo aso  |
Nairaland General › Re: The Most Beautiful Lady In Nairaland by holythug(m): 11:40pm On Apr 25, 2008 |
j girl abeg waka na jealousy dey worry u. . .ib na law & medicine u dey combine? |
Nairaland General › Re: The Most Beautiful Lady In Nairaland by holythug(m): 11:35pm On Apr 25, 2008 |
j-girl. . .ur own too much werin sef?. . .na u i talk to  |
Nairaland General › Re: The Most Beautiful Lady In Nairaland by holythug(m): 11:34pm On Apr 25, 2008 |
ummm. . .dats y we av fornication & adultery in d dictionary, even in d bible & q'uran  |
Jokes Etc › Re: Where Una Dey? by holythug(m): 11:31pm On Apr 25, 2008 |
nitenurse come to my domain & u might just whisper d color u want into my ears y am close to ur bossom |
Music/Radio › Re: What Are You Listening To Right Now? by holythug(m): 11:27pm On Apr 25, 2008 |
street credibility |
Jokes Etc › Re: Ur Wife Fell 3 Times This Week! by holythug(m): 11:24pm On Apr 25, 2008 |
who knw u sef  |
Nairaland General › Re: The Most Beautiful Lady In Nairaland by holythug(m): 11:23pm On Apr 25, 2008 |
shes a damsel, *looks around to see sauce or his allies phew quite safe to say it
if u cld help me toast her  |
Jokes Etc › Re: The Most Handsome Guy On Nairaland? by holythug(m): 11:16pm On Apr 25, 2008 |
& note nitenurse aint comin back home, she is stayin i need someone to cook & dat house chore na  |
Jokes Etc › Re: The Most Handsome Guy On Nairaland? by holythug(m): 10:32pm On Apr 25, 2008 |
i wont mind noreos. . .we gat none here in d graveyard, plz u guys shdnt come in coffins plz. . .it attracts termites |
Jokes Etc › Re: The Most Handsome Guy On Nairaland? by holythug(m): 10:31pm On Apr 25, 2008 |
kirikiri ke. . .its a grave man, u guys av to die first |
|
Jokes Etc › Re: Ur Wife Fell 3 Times This Week! by holythug(m): 10:20pm On Apr 25, 2008 |
see e-maga  |
Jokes Etc › Re: Kuvuki Land by holythug(m): 10:17pm On Apr 25, 2008 |
oun pe |
Jokes Etc › Re: Kuvuki Land by holythug(m): 8:05pm On Apr 25, 2008 |
o boy ye abeg i no fit laff **accidentally spills coffee on ma keyboard, oof |
|