Honeyfave's Posts
Nairaland Forum › Honeyfave's Profile › Honeyfave's Posts
@v24m i no be traitor on bba site me n some ppl dey recruit 4 orisiriri ilu she claims gh but u can never be sure anyway she dey support us. for u info i ve mailed mumagee and other but no response some wks back. i always go with nairalanders decision since bba4 and i ve bn on this site as guest since 2007 but not willing to join pls help if u can but if u re doubting me no problem u re making me to look so desperate. if uti wins he wont give me a penny. still waiting i gonna be part of uti's success tiwatinwa for u to believe me mo ti fi leta ran se si muma gee teletele sugbon ko da mi loun(i saw her mail address on this thread) mo je a lejo lati bi odun meta seyin but me fe dara po. omo kunrin mumu ye ko gbodo yege. uti gbodo win |
@dominique pls help me, time is running out especially on mtn code are u on bba site?. i saw your post word for word by a username bekee, i wan pm her 4 kurukere but aint sure of her id. |
montelik thanks kobikwelu, tatiana009 etal it seems sunday is already knocking, pls no time to waste |
na wa so no one can help me here with error message on Mxit and kurukere code for mtn @mumagee, tatiana009,montelk,ayusam, gtay, et al Pls help a sister Ok let me speak tiwatinwa e ran mi lowo, se e mo pe ibo mi na matter, mo mo nkan ti a jo se pelu sheila even though she was evicted. e dami lohun nisinyin uti fans ni bba site are waiting for this code. mi o se igberaga o( resources wa gidi gan o pls) am just getting frustrated now cos i'm only voting via mxit on my hubby fone, i need to vote using my line too. pls nairalanders help out. thanks |
na wa o somebody help (i'm screaming o) |
haha e ran mi lowo, emi se odale abeg abeg |
and i dey bba web dey jagbanjatis them, i'm always with your final decision since kevolution pls make your response swift. no time to waste |
pls my people i always vote via mxit doing kurukere but it keeps giving me error message for another redownload kurukere obodo (connection failur error code 11) the thing dey vest me as i don load my fone abeg make una help, i even sent muma gee and some forumite email for mtn code for obodo but no response. abeg i no be traitor i be yoruba ponle. tatiana009 pls send it via my email. uti must wins opunu boy don vest me gidigidi gan |