NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by horlibee(f): 4:51pm On Mar 03, 2015 |
erisegun: me sef don knw am*mak I just begin look her4 because because cos wot.... u guys are doubting if am a girl. am a girl pls |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by horlibee(f): 4:46pm On Mar 03, 2015 |
dammyllare: Kai,una no go gree Naso if we see different msg n pings 4 una fone una go say naa una daddy's uncle's son  How horlibee n halima take match abeg? Horla for ola,bee for bisi Caught red handed I don tear race ooo 2 sharp b4 u sell all the guys for here I doubt if u r not a guy self lol....haba am a lady o proud to b a lady fa |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by horlibee(f): 4:44pm On Mar 03, 2015 |
erisegun: see dis one oo! Me wey go sell u 4free* nobody will buy me from u |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by horlibee(f): 4:42pm On Mar 03, 2015 |
erisegun: dey dia dy form beyounce dey dere dey form jayz |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by horlibee(f): 4:38pm On Mar 03, 2015 |
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by horlibee(f): 4:38pm On Mar 03, 2015 |
mayorsweet: Which market Answani or Oyingbo hehehehe dah market now....she u can't remember ni |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by horlibee(f): 4:37pm On Mar 03, 2015 |
erisegun: wish market? Na garri u dy sell ni*see dis girl o I dey sell u |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by horlibee(f): 4:36pm On Mar 03, 2015 |
erisegun: lolzzzzzzzz!!! Naija babes shaaaaa! naija guys shaaa |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by horlibee(f): 4:35pm On Mar 03, 2015 |
dammyllare: Hahahahahahaha....see how they spoil ur runz Horlabie. Olabisi hmmmmmm U don add lie to ur name,I doubt if u won't have up to 15 bfs horlibee for halima now....Wetin |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by horlibee(f): 4:33pm On Mar 03, 2015 |
mayorsweet: Olabisi Hausa girl  so because am olabisi now....Wetin now. no spoil my market |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by horlibee(f): 4:31pm On Mar 03, 2015 |
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by horlibee(f): 4:11pm On Mar 03, 2015 |
dammyllare: So u could be this calm?  Kai yoruba gal....I for make sure ur matter no end till tomorrow o am an hausa girl joo |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by horlibee(f): 4:04pm On Mar 03, 2015 |
erisegun: GOD save u. I wan chop u raw c me c ghen ghen |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by horlibee(f): 3:58pm On Mar 03, 2015 |
sorry.....leave dis poor girl |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by horlibee(f): 3:52pm On Mar 03, 2015 |
erisegun: wee u keep quiet dia. Waz wrong wit shildren of nowadays sef? Hian....  erisegun: wee u keep quiet dia. Waz wrong wit shildren of nowadays sef? Hian.... duh |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by horlibee(f): 3:49pm On Mar 03, 2015 |
erisegun: see as u just dy raze ya mouth anyhw to my goons.i jus dy look u in 3D.kontunu me sef dey luk u in 4D |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by horlibee(f): 3:41pm On Mar 03, 2015 |
dammyllare: Me take a chill pill? Now u want me to be the one to send u off this thread We own this thread n we only allow polite pple to cum to our estate not to talk of buying plots here Me must I say something? now if erisegun,owliver,007 n d rest didn't make u realise ur error I will and u should have apologised b4 being allowed to move on goan drink kerosene....lemme biko |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by horlibee(f): 3:39pm On Mar 03, 2015 |
tolustx: Pls edit ur post and remove matters concerning dat babe. They've all settle dr differences. Pls let sleeping dogs lie. Thanks. abi now....Tankz jawe |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by horlibee(f): 3:33pm On Mar 03, 2015 |
Owliver: Looolz* see as she dey jump up and down anyhow. Same thing she protested against. I just dey look her boss how market nah? Na u sabi |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by horlibee(f): 3:32pm On Mar 03, 2015 |
dammyllare: The boss is here....let everyone remain calm Who is this horlibee? And from where are u coming from after so many months we v bin makin this thread a success n now u are telling us trash? Erisegun,007,owliver, etc....u guys let dis gal cum hia n say such rubbish without fine? We allow preety ones such as pretty,esterlia,gracia,sleek because they are intelligent n don't talk anyhow Where were u when we were helping out yrstada? Don't judge if u don't knw a thing @sodiq,I hail u boss Mehn,u v bin overloaded today...God bless u I miss babatawa oooo take a chill pill man... must u say somtin. av apologised and d Mata is dead gan. |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by horlibee(f): 3:18pm On Mar 03, 2015 |
erisegun: rmfunky carsh u. U ar gone ni yen Na naija we dey....bribe go do |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by horlibee(f): 3:17pm On Mar 03, 2015 |
xray2: Lol no wonder you stubborn  duh....I lied I no get twin sis kankan.hobi. camping in oyo state will redeploy to osun cos of doublezero |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by horlibee(f): 3:10pm On Mar 03, 2015 |
xray2: Your a twin? yea now |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by horlibee(f): 3:09pm On Mar 03, 2015 |
Nigerdeltaboi: which barracks ....make i come bail you out haa...my boo. am on my way....mabinu dear |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by horlibee(f): 3:07pm On Mar 03, 2015 |
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by horlibee(f): 2:49pm On Mar 03, 2015 |
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by horlibee(f): 2:40pm On Mar 03, 2015 |
xray2: Make we serve for oyo na.. IB to be precise np square ft Don jazzy - Collabo  Oya now |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by horlibee(f): 2:05pm On Mar 03, 2015 |
doublezero7: Lol...where do u intend to serve? Oyo ondo osun....any of d 3 sha |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by horlibee(f): 1:55pm On Mar 03, 2015 |
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by horlibee(f): 1:34pm On Mar 03, 2015 |
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by horlibee(f): 1:32pm On Mar 03, 2015 |
xray2: I studied Mathematics... Cant you see we are compatible. Maths&English no joo...u go dey abuse me ova small Mata. any small tin lik dis u will u algebra and simultaneous equation to call me rude |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by horlibee(f): 1:28pm On Mar 03, 2015 |
Dkunlexy1: i rep oau! for real...my new eboo. chop kiss |