NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by horlibee(f): 1:27pm On Mar 03, 2015 |
xray2: Only way you can melt my heart is of you are my e-boo  ok now we sha c #tongue out# |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by horlibee(f): 1:25pm On Mar 03, 2015 |
richybanky: U wlc dear.. No more fighting again, oya come make I hug u  wanted to kiss u brk...buh I no c d smily |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by horlibee(f): 1:24pm On Mar 03, 2015 |
richybanky: I wan burst ur balls now.. Wetin she study English language |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by horlibee(f): 1:23pm On Mar 03, 2015 |
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by horlibee(f): 1:23pm On Mar 03, 2015 |
Dkunlexy1: dnt knw o,bt her face luks familiar English language |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by horlibee(f): 1:21pm On Mar 03, 2015 |
richybanky: Don't worry, u ar save... I dey ur back oshe jawe |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by horlibee(f): 1:13pm On Mar 03, 2015 |
richybanky: Lols, e go make sense make d e-boo be an OAU students.. Make I dey cc dem for u and choose anyone u like  Cc: Sheyman4phy Noordean Nigerdeltaboi Tolustx Zenopee ABDamola Richybanky etc etc dnt wori....I go tink abt am buh ABDamola still dey my mind for now sha and dey can all b my eboo too o |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by horlibee(f): 1:10pm On Mar 03, 2015 |
Dkunlexy1: its like i knw her,d babe fine no be small,na d finest i don see for this thread. my head is swelling o...I for choose u buh ure nt from oau. I dnt want to give outside pple inside food buh anyhow sha we go both decide wetin we go do about lata |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by horlibee(f): 1:07pm On Mar 03, 2015 |
xray2: How exactly are you gonna melt it... Oya show me do u knw ow oyinbo pple made ur fone ni.... so u can't knw ow I will melt. just watch out and wen it's out....u will grab ur copy |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by horlibee(f): 1:00pm On Mar 03, 2015 |
ABDamola: Ehen? U beta dnt mean it cos if u do, I mite do sumfin stupid! show dem u can do and undo cos of me |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by horlibee(f): 12:58pm On Mar 03, 2015 |
xray2: My heart resemble glass? Feelings suck you know even if ur heart na stone or rock....u Neva c where dem dey break rock. if na metal...I go melt am |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by horlibee(f): 12:57pm On Mar 03, 2015 |
ABDamola: Ehen? U beta dnt mean it cos if u do, I mite do sumfin stupid! Abeg do...let's c |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by horlibee(f): 12:56pm On Mar 03, 2015 |
richybanky: Na wa ooo, bt y u con Stubborn like Boko guys nau  no b my fault.... I knw guys in dis thread are nt smiling |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by horlibee(f): 12:55pm On Mar 03, 2015 |
richybanky: Like I said earlier, I don't attack pple online cus I don't knw is who and don't forget I told u how we crack jokes here bt u took it personal.. I never insult guys na babes I go con dey attack? Mba cos u knw guys go finish u....dnt wori I go luk for one eboo wey go dey help me tackle pple lik u |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by horlibee(f): 12:52pm On Mar 03, 2015 |
richybanky: Hehehehehehe, for bin a great ife alumnus Ermmmmm I don't even knw wat to say bt babe u Stubborn small oooo.. Ur bf na awoites ni  my broda na awoite hobi everything na bf in dis Nigeria na wa o |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by horlibee(f): 12:51pm On Mar 03, 2015 |
[quote author=doublezero7 post=31259808][/quote]apology accepted beebee |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by horlibee(f): 12:50pm On Mar 03, 2015 |
xray2: You for don talk say you dey trip for me before na..... I for Don bribe these Alayes mk dem free you. #boysarenotsmiling I stopped tripping for u since....ABDamola is d new guy. sowi I don break ur heart to pieces |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by horlibee(f): 12:48pm On Mar 03, 2015 |
richybanky: Lols.. Shey d babe na OAU product ni? If na great ife student I go do original aro for her now  no aro pls.... datz why I dnt lik goin to awo |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by horlibee(f): 12:48pm On Mar 03, 2015 |
richybanky: Lols.. Shey d babe na OAU product ni? If na great ife student I go do original aro for her now  no aro pls.... datz why I dnt lik goin to ago |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by horlibee(f): 12:47pm On Mar 03, 2015 |
doublezero7: Hey easy miss! I'm the wrongest person you want to call out on a busy tuesday morning!
I'll ruin your whole week if u call me out rudely again! You've been warned!
And BTW, you're pretty! u started it by telling me dah doing nasty tins here will amuse u peeps here  doublezero7: Hey easy miss! I'm the wrongest person you want to call out on a busy tuesday morning!
I'll ruin your whole week if u call me out rudely again! You've been warned!
And BTW, you're pretty! u started it by telling me dah doing nasty tins here will amuse u peeps here....sowi if I got u btw tankx |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by horlibee(f): 12:45pm On Mar 03, 2015 |
ABDamola: OAU tinz! Madam DSA strategy! No toasting! No toasting!!! Lolzzzz I wasn't even tinkin abt toasting.... Just saying my mind |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by horlibee(f): 12:40pm On Mar 03, 2015 |
doublezero7: Thought I was the only one thinking oo! I use to tink u av it.... sowi |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by horlibee(f): 12:36pm On Mar 03, 2015 |
this thread is amazingly funny....richybanky sef dey tell me say I no get brain and d new guy(xray) am tripping for witout seeing his pic cos he said am fyne said am rude. na wa o....na so life b. d guy dah first tackled me by calling me weyrey said I was d one dah started d whole drama. I tink dis is a military zone...I go keep off
.. |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by horlibee(f): 12:28pm On Mar 03, 2015 |
richybanky: Lmao, I tink say na simple gal not knowing say she get something for br**n is dis a joke.... na u get something for brain. lik seriously |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by horlibee(f): 12:21pm On Mar 03, 2015 |
dis owliver sha get issue wit me... na wa o. seriously dnt lik dis thread u pple are nt friendly  dis owliver sha get issue wit me... na wa o. seriously dnt lik dis thread u pple are nt friendly |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by horlibee(f): 12:13pm On Mar 03, 2015 |
xray2: You completely are and I'm ain't sorry saying it only me....na wa o. wot is my offence gangan.... I want to knw |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by horlibee(f): 12:08pm On Mar 03, 2015 |
richybanky: Lols.. Tank God say she no be African queen, she for dey display anyhow saying all dis to spite me...iro ni, am nt moved |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by horlibee(f): 12:06pm On Mar 03, 2015 |
richybanky: Am telling u, someone trying to relate wit her and she's taking it up as if is something very big.. #Smh u pple and wahala on dis thread....I will kip luking for trobu cos it will make my day fast |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by horlibee(f): 12:05pm On Mar 03, 2015 |
xray2: Hehe no sir.. I no just like gurls wey lack good manners  hope am nt one of d girls sha |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by horlibee(f): 12:01pm On Mar 03, 2015 |
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by horlibee(f): 12:00pm On Mar 03, 2015 |
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by horlibee(f): 11:58am On Mar 03, 2015 |
xray2: Ok. Bye bye to your NYSC  xray2: Ok. Bye bye to your NYSC |