Humphery09's Posts
Nairaland Forum › Humphery09's Profile › Humphery09's Posts
[quote author=htdot post=106927542]I will observe the market for now and look for a gem to long again... i know trx will fly higher but i no get that patience to wait.[/quiote]abegbwhen you won long paste am here make we join the risk abeg |
nonut:this kind extreme greed fit fall market this week ooh |
Nina wat are we shorting next plz ooh |
nna777:bless you |
nna777:i love your call on future trade abeg do well to dey drop more |
DieRich5:abeg tag me make I also see the coins |
Suicide666:i swear by broda, beautiful nonsense ,I'm down $14 on a single RAD I bought $26 |
His like I'm try only one inside $CVP expecting it to do the miracle pump it did to $10 again..i die well inside coz the coin dey find oil for bottom put and also this foolish $RAD |
This market season tire me, at least before I know sey market dey fall Monday Tuesday and I dey wait buy cum sell before weekend now I no even dey gain at all ckz I dey hold bags anyhow pray g make my coin enter top gainer like $klay do today |
OpenHeaven2019:plz don't ever drop newly launch coin again abeg, without stating full risk,especially from that useless kucoin wey set start from up cum down when listing |
Kucoin is a really scam exchange ,Nah why I dey only stick to binance, how can dey list solr from $6k den burn customer even beta self no do like that for binance today,I dey in pains now |
Spanishmilf:08164137964 |
Plx ave dere been any admitted mech engineering student in d 1st or 2nd batch ndu admission list?? |



