Huracio's Posts
Nairaland Forum › Huracio's Profile › Huracio's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 20 21 22 23 24 25 26 (of 26 pages)
Bankyshinani:1. Johan Cruyff 2. Pep Guardiola 3. Luis Enriqu 4. Antonio Conte All the Above mentioned Are World class and one of the greatest.... |
when him dey make noise everywhere coz of him mama burial, him no get better people wey go advice ham even his wife and associates... abeg shift joor.... I know say him money no too clean like that... why Other wealthy people don't make noise, Dangote, Otedola, Zuckaberg... their money dey clean, no need noise.. no matter how many billions you earn daily, you won't have to make noise coz it's legit... Mompha don get sense now...him no dey make noise again... |