Huracio's Posts
Nairaland Forum › Huracio's Profile › Huracio's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 26 pages)
seanwilliam:boss see ehn all of them na d same thing jare...we just dey manage them coz we gat no choice... |
kenzysmith:boss no blame them ooo na those promoters and DJs them nai spoil the music industry just dey sign yeye artistes.... |
SmellySperm:I tire for them ooooo....if I wan marry I go enter Senegal Mali Ghana etc go see better wife marry there... this ones here most of them no get anything to offer.... been dating this 29 yo Lady since September....she has called me just 3times till now and have been the one calling ever since... so I decided to give myself some senses and stop calling her since January 21 and focus on my life... and she never even call till now oo...see life ooo. |
na to enter ashawo house with my Arizona Loud MaliKush and some beers and spirits... through the night... |
abi nau,what do we expect her to say again ? that she hates him or what? |
fear who no fear Ibadan people with their wayo..... |
Una never ceased to amaze person on this forum...only me go just alone dey laugh like mumu people go dey wonder wetin happen freelancerrr: |

? that she hates him or what?