Iamchuck's Posts
Nairaland Forum › Iamchuck's Profile › Iamchuck's Posts
1 (of 1 pages)
Abeg make all d infinix haters comot one side because i dey use infinix zero and d screen never break. The phone dey fast and fine. Na only sim tray wey dey fragile and make person come my house tell me say d gorilla glass na fake i go stone u d phone mey we c weda in go break mtchew |
1 (of 1 pages)