Iamidris's Posts
Nairaland Forum › Iamidris's Profile › Iamidris's Posts
Da fuQ ![]() |
bank2k4real: Cheiiiiiiiiiiiiii.....abeg who score?...guy u no get signature, are u a learner? |
ritababe: First don end....i expect keshi to bring in good midfielder for oduamadi and let that midfield be strongabeg no come giv am bad luck jare...shift go front. Shey u be ogbanje ni? |
[quote author=iam_idris]Half Time, Nig 2 - Italia 1[/quote]With dis awesome performance, I'm extra satisfied with the Team SE, Brazil here we come! |
[quote author=iam_idris]What a magical play by Balotelli! Up Nigeria![/quote]Half Time, Nig 2 - Italia 1 |
[quote author=iam_idris]GOALLLLLLLLLLLLLLLL! I love Nigeria my country![/quote]What a magical play by Balotelli! Up Nigeria! |
GOALLLLLLLLLLLLLLLL! I love Nigeria my country! |
Gooooooaaaaaaalll! Onazi! |
Montolivo Naija dey fuQ up aswear! |
Na wa o! So all d first effort na just initial gra-gra. See aas dem dey play like MUMU now ![]() |
Omo c composure from Super Eagles.. I can't believe this! |
Omo Super Eagles playing confidently... I love this! |
Italo my country....national anthem on point. |
Oludrex: See Mumu wey dey form italo Oº°˚˚° .. If hin enter italy today .. I'm sure banana dem go use welcome himna u mumu pass for taking me serious even thou na play I dey play.. U no get sense? |
If you no get supersport log in to A.I.T they are on point! [color=yellow]#TeamBalotelli[/color] |
Egba girl: maybe na why dem no too talk since na friendly. E no do us anything if we losewe go beat una like small pikin. |
Egba girl: hahahaha I jus dey observe as people no too shout. E be like say as dem even come talk say Balotelli and Rossi go start, d fear come multiply. lol. It is well o jare.Dem no need to fear na, after all na friendly match But we be their PAPA since '94 ![]() |
braine: Mine was the recent Guineess Colourful World concert• A dude just grabbed my phone while Wizkid was performing and it just dissappeard into the crowed• It was like magic•choi! I was there live! But u f/uck up oh! How u go let dat kain tin happen? U nor knw say awon omo oro dey around ni? Btw, the show sweet oh! |
OP u be thief? how many phones u don move? If tell u my story, shey u go return my stolen phones? |
Egba girl: Why aren't people making noise about this match like they did with Ethiopia? Abi una dey fear?Dem no go [color=orange]come[/color]FEAR [color=pink]US?![/color] We be their papa na #TeamBalotelli |
makazona: Pals,which channel wil show d match pls.TVC |
We no go win oh, we no go win, Super Eagles, we no go win. ![]() |
5points: ode!And you get 'ikebe' too? Mumu! Dem go phuck you nyash hole bloody, fool! |
Wow! What a beautiful gyal! Money good oh, I must make dis gadem money mayne ![]() |
Ediot bittch! She should be flogged, jailed and replaced by a Hausa woman. |
5points: Not fake!Ediot! U forget say you be male? Abi u be gay? |
moodswing: I don't understand why the only people having problem with the outcome of this election aren't Anambra people but the Yorubas.Shut up dia mumu! Dis is a national issue! Or do you think we will allow you guys to just RIG dis election anyhow? Abeg park well! |
Abegie make I hear word! Election is suppose to be held in just one day. they whole election should be cancelled and a fresh one to conduct next Saturday and results be announced on Sunday morning.. That is a how you conduct a smooth, free and fair election.. And I thing polling but shouldn't just be placed anywhere.. There should be strategic place and well secured environment to place a polling booth. INEC needs to STEP up their game! |
A lot of irregularities in this election... |
Just watching it LIVE on channels now, the returning officer of INEC in Anambra (wetin be hin name sef) just spoke to AIT correspondent that a fresh election will be made. |
APC for life! There's no election in Naija! Why the heck will parties be sharing monies to electorates?! What kinda election iz that? Is sharing money in elections legal in the constitution? As far as I'm concern this election is rigged by the incumbent.. PDP also applies rigging and doling out money. Our money o! Thunder faya dem! |
Jesus? That dude wey dey play for Man City? Mstchw, he's not jor but he's trying sha. |


