Iamidris's Posts
Nairaland Forum › Iamidris's Profile › Iamidris's Posts
harmless011: Stop that nonsense nowSorry bro, what nonsense? |
aryzgreat: Mudafuckers! Nuke d bastards with much anger and massacre them with no mercy. Bastard terrorists!AMEN o! |
Oluwaseytiano: looks like obadiah now has an apprenticeu no well. |
pxjosh: wake up! u're not the first. try smarter next time anyway happy birthday*Hugs* bro thank u so-so.. Na only u weh wish me a happy baiday.. U r mouthed! More buttons to ya keyboad ![]() |
Oluwaseytiano: you are one bloody son of a gunThen you are a bloodclaat son of some bombs ![]() |
Wetin dey be say...... Make Amunike calm down, d agent too should farabale, make dem no fight. Make dem siddon talk and iron d matter for table make dem even giv am gators. D coaches wey train d boys dem get right to know everything that gwan in the process. Abi na think say e easy to coach? I don't talk my own, I dey come back later, u fit quote me if u get any tin to yarn for dis matta! |
crusufixo: Sorry bro !!!!!! try harder next time. lemme give u a tip, try to be much more jobless as before.............hehehehe you are a very wickedt somebody buh why u dey jealousy me na? Because u no dey for top 10? No worry, God go answer ur praya soon! Try harder too![]() |
Where is it? |
Oga for where be that?! Abi revolution don begin ni? |
OYA! WHEN ARE WE GONA CELEBRATE 'short-put' DAY? |
Wow! I can't believe dat I'm first to comment for the first time! What a wonderful moment! I feel so happy right now and for the fact that today is my byeday... What a co incident! Glory be to the one and only God (Allah).. Happy byeday to me, LLNP.. Click like to wish me a HBD! |
Lo |
jonezz: Hahaha, y u go look am I just say make I check d pics out, lol and behold, na poo I carry eyes go c. Chai! Na so babes poo dey stink? And dem go dey do like say dem no dey poo! |
Lord Babs: You ain't need a toilet, all you need is improvisationHAHAHAHAHAHAHAHAHA! Guy thunder faya you! Why dey post poo pics here nah?! I just lost my appetite now! |
Na short-put sure pass for Naija oh. UNICEF una dey dull oh! |
[quote author=Ngene-Ukwenu]Shut Up! They are learning from you people! Have you forgotten how you and your shameless cohorts fought to keep Aunty Stella in government in spite of her atrocities and robbery [/quote]God bless you jare! You have spoken wella! Until we remove ethnic and religious sentiments in our minds, Nigeria will remain the same. And the politicians are using that against the masses. |
yeeeeeeee! Wetin be dis? na E-honda? |
. |
Na when e go start to smoke igboh? Abi e never graduate from China School Of Cigar? |
click2cbn: ANOTHER CLEAN SHEET FOR VINCENT ENYEAMAhe tried! |
9jafreak: [size=14pt]Tiri Gbosa for Keshi and the Boys menGBOSA! [color=white]GBOSA!![/color] GBOSA!!! |
[quote author=iam_idris]referee is blowing dust! Ediot! See hin bald head [/quote]full time 2-2. |
[quote author=iam_idris]wetin they worry dis old gay aass referee [/quote]referee is blowing dust! Ediot! See hin bald head![]() |
[quote author=iam_idris]why keshi remove moses na, moses is more effective than the sluggish rubbish thuggish mikel. [/quote]wetin they worry dis old gay aass referee![]() |
[quote author=iam_idris]pls pirlo should just retire na [/quote]why keshi remove moses na, moses is more effective than the sluggish rubbish thuggish mikel. ![]() |
[quote author=iam_idris]Musa and Emenike don enter o! Buh dis our jersey collar get as e be oh... Na kolawole be dat![/quote]pls pirlo should just retire na ![]() |
[quote author=iam_idris]wetin dey make balotelli laff now, c hin head like monkey [/quote]Musa and Emenike don enter o! Buh dis our jersey collar get as e be oh... Na kolawole be dat! |
[quote author=iam_idris]Abeg make somebody help me break pirlo leg. D guy na winch, he dey fly for nite [/quote]wetin dey make balotelli laff now, c hin head like monkey![]() |
Abeg make somebody help me break pirlo leg. D guy na winch, he dey fly for nite ![]() |
Dis Pirlo of an old guy is causing trouble o...nice save Ejide. |
[quote author=iam_idris]Da fuQ [/quote]triple substitute; Pirlo, Parolo, Diamanti... UP Naija! |


buh why u dey jealousy me na? Because u no dey for top 10? No worry, God go answer ur praya soon! Try harder too