Ibelearner's Posts
Nairaland Forum › Ibelearner's Profile › Ibelearner's Posts
Next time there’s an uprising, just call Seyi and say, ‘Go and put down those stupid people there.’” Na why I no go advice any reasonable young Nigerian to join this people very shameful to say the least |
No benefit Nigeria 🇳🇬 my country |
This people should rest because tinubu no go gree comot for aso rock not now wey power don dey hin hand. I like as PO no gree reason them for that ADC |
Na politics tinubu sabi nothing more |
Tinubu politics pattern should be study in our school Man is very good at it no caps |
😄😄 comedians full this country |
😂😂😂 ![]() |
![]() On colos people una time don reach to start saying nonsense all in the name of politics |
Bitterleaf I greet you ![]() Imagine getting worked up because someone else's business you better go find work to do and be useful to yourself and your family. Alex is one of the performing governors in nigeria in this current government |
The voice behind the video is another thing entirely ![]() Nigerians with comments |
5+ ![]() No time to form big man abeg. Dem no born poor man well to try Una sha sabi post nonsense with with full chest in this forum |
I like simple and clean HMSN
|
Man U should win this game if not for laziness Manchester United vs Sunderland 04 October, 2025 seun should manage this |
Happy independence day to my con3 |
Liverpool should not underestimate those crystal boys o |
Chelsea should use this guys to settle their last week match. Man U go play draw today |
Shi shi baba make U get $60 use am buy something and then sell it back make $10 profit making his capital and $10 to $70 Then go back to buy same goat for $80 Baba borrowed $10 add to his capital of $70 Then resell it again for $90. Meaning e no make anything. It take careful calculations to arrive here. Shi shi baba no make. Truly common sense is not common |
Taking note 📒 to filter which bank to operate full time |
you no serious na why Na them dey beg upanda for street tinubu is not owning you |
![]() Hahaha hahaha Una no dey tire to defend this man |
forex trader indeed If you believe these boy claims about his source of income then you can believe anything. |
Rest in peace ✌ Baba try his best Nawaa for nairaland o |
I don't believe anymore. All they do is deploy strategies upon strategies just to unseat one greedy political system ![]() |
I know about this because I trying screenshot my babe profit since then na ask I dey ask her to send me your pix. Personally I'm cool with the feature |
![]() Unserious people everywhere |
May hunger no allow us sell our birthright o This your question na personal question oga |
Animalistic human being . Very wicked soul |
Nigeria 🇳🇬 my kwantree I hail thou..Funny and unserious people full this country😂🤣 |
those kain-kain drinkers in sw should prepare their ass for better flogging ![]() Sharia is here to stay |
![]() Isorite |
Fire 🔥 on madam KB Your comments are doing wonders here by exposing foolish, senseless people who refuse to accept and embrace the truth. More of Kemis comments ![]() |

Nigeria 🇳🇬 my kwantree I hail thou..