Jokes Etc › Re: gongo aso by ibkdikson: 1:50pm On Mar 02, 2008 |
|
Jokes Etc › Re: Ituen by ibkdikson: 1:13pm On Mar 02, 2008 |
keep it up, good one from you |
Jokes Etc › Re: Computer Short Keys by ibkdikson(op): 12:56pm On Mar 02, 2008 |
kronkykay: ~YABA-LEFT-SIDE DISCHARGE CERTIFICATE~
THIS DUDE HAS BEEN DUELY CERTIFIED RETARDED. NO FURTHER CLAIMS OF SANITY CAN BE MADE.
oni je
ibkdikson. . . .i know u are reading this upside down. . . . try and get your clogged head out of your back pocket. . . . . . . . .maybe u could start thinking for a while. . . , .
S0n0fad1ck! |
Jokes Etc › Re: Computer Short Keys by ibkdikson(op): 12:05pm On Mar 02, 2008 |
kronkykay: na wa oooo
i just realize say your brain dey hang during boot-up. . . . . . . . .no vex say i interupt the process
so u are ibkdikson and deviduff at the same time
i now see why your fada named u dickson. . . . . BLOODY son of a D1CK! wetin concern you? amebo. you better go work |
Jokes Etc › Re: Computer Short Keys by ibkdikson(op): 9:19am On Mar 02, 2008 |
kronkykay: @devidduff
na wa oo. . . . .u get fire ontop ya tongue ooo. . . ,
no be so naa. . . . .let the guy express im small level of literacy abeg. . . wetin concern you and the fire wey i get on top my tongue? how u dey |
Jokes Etc › Who Dey Sing Pass? by ibkdikson(op): 2:59pm On Mar 01, 2008 |
D'BANJ OR KOKO MASTER, who be the best artist?,  |
Jokes Etc › Re: (my Father Has A Big Farm) Translate In Yoruba by ibkdikson: 1:15pm On Mar 01, 2008 |
queen in deed |
Jokes Etc › Re: Computer Short Keys by ibkdikson(op): 11:09am On Mar 01, 2008 |
deviduff: this guy is obviously a bufoon or a retard.money spent on raising you should have used a starting a poultry.it would have brought more satisfaction to your parents. wetin concern you and my parent? you better go learn more about computer if you dont no computer short keys. |
Jokes Etc › Re: The Best Joke Ever! by ibkdikson: 10:36am On Mar 01, 2008 |
nah your teeth you dey show us abi. black teeth, you dont have problem sha, but the only problem you have is that you dont have common sense. |
Jokes Etc › Re: (my Father Has A Big Farm) Translate In Yoruba by ibkdikson: 9:30am On Mar 01, 2008 |
who made her queen |
Jokes Etc › Computer Short Keys by ibkdikson(op): 9:23am On Mar 01, 2008 |
1. CTRL T ------------------ TOTO 2. CTRL O------------------- OMU 3. CTRL A------------------- APO 4. CTRL I-------------------- IDI 5. CTRL W------------------- WIFE 6 CTRL K--------------------- KISS 7 CTRL F--------------------- Bleep 8 CTRL R--------------------- RAPE 9 CTRL B---------------------BREAST
give it a trial!!!! , ibkdikson.
nice weekend!!! |
Jokes Etc › Re: Ghana Must Go by ibkdikson: 2:32pm On Feb 29, 2008 |
delib: gOD PUNISH UR BURATASHI same to you. |
Jokes Etc › Re: Best Restaurant by ibkdikson: 2:30pm On Feb 29, 2008 |
everybody dey talk about best thing in life, nah best resturant you dey talk about. wobia, you too like food. FFO |
Jokes Etc › Re: Ghana Must Go by ibkdikson: 2:28pm On Feb 29, 2008 |
dont mind that delib. he wan take style dey enter you. |
Jokes Etc › Re: Ghana Must Go by ibkdikson: 2:26pm On Feb 29, 2008 |
haha!!!! is it up to that extent? anyway sha they talk say you be nice lady. nice meeting you. i don dey run after you since!!! |
Jokes Etc › Re: The Yahoo Boy by ibkdikson: 2:20pm On Feb 29, 2008 |
you better go learn more, you think say nah cat and dog dey post? see how this guy spell hin worth (what). Imagine an OND holder. busssssssss adminnnnnn |
Jokes Etc › Re: Ghana Must Go by ibkdikson: 2:15pm On Feb 29, 2008 |
wetin concern you and Ghana? you better face your country. where do you want Ghana to go? |
Jokes Etc › Re: Women Are Too Much: by ibkdikson: 2:07pm On Feb 29, 2008 |
se your papa be pastor? or who dey tell you stories? anyway sha you try. |
Jokes Etc › Re: gongo aso by ibkdikson: 1:41pm On Feb 29, 2008 |
PurestBoy: who be ibkdickson sef? nothing wey man no go see for this nairaland hehe, se because se dem dey talk say u old, it's even difficult for you to spell my name. you better go learn more. wetin u dey see wey u neva see b4? bush man wey dey call himself purestboy, you be eva water? |
Jokes Etc › Re: gongo aso by ibkdikson: 1:17pm On Feb 29, 2008 |
delib: i don drive that small boy ibkdikson comott from this forum i dey receive call from my wife, you no fit drive me away. nah your papa get the forum? |
Jokes Etc › Re: gongo aso by ibkdikson: 12:56pm On Feb 29, 2008 |
delib: abegy live ibkdikson alone na omo mummy, make he no they follow elderly people talk like that . you remember kids are not allowed on his board dont mind this brat, se because you don dey friend girl wey have obo oke ( direct viginal) you come dey count yourself among elderly ppl. hold youself. folly69: hmmmmmn another new kid on de block.hw u dey? am fine big boss, but remember say nah one place you started from. |
Jokes Etc › Re: gongo aso by ibkdikson: 12:51pm On Feb 29, 2008 |
elementus: your welcome to NDL thanks guy, i know you will be a good fellow, tnx |
Jokes Etc › Re: gongo aso by ibkdikson: 12:16pm On Feb 29, 2008 |
HAHA!!! you be bad boy oo, why did you collected your mum's phone because you want to buy ticket in the cafe. just try to be a good boy. stop crying. |