European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Ibunkun1(m): 11:44pm On Jul 03 |
Ibime: One thing that's obvious is Messi embarked on a fitness program specifically for this World Cup.
He looks fitter, stronger and even faster than we have seen in the last 4 years Abeg who throw Messi that pass? |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Ibunkun1(m): 11:38pm On Jul 03 |
Cape Verde still Dey game. They just need to be calm |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Ibunkun1(m): 10:00pm On Jul 03 |
Kilishihunter: You guys are overconfident in this cape Verde side Hmm, we’ll see |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by Ibunkun1(m): 8:42pm On Jul 03 |
iamoyindamola: Baba faruku fe shano si loud 
But iya faruk sef na ogba Baba Farouk fe binu ya pata, e be like say he don da agbo for body, him body no fit stay 😂😂😂😂 |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Ibunkun1(m): 8:30pm On Jul 03 |
rooftops: He go dey overrate himself. You go know say he no get any level for Madrid to come out to come dispel the rumour. No mind the idiota |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Ibunkun1(m): 2:52pm On Jul 03 |
rooftops: The news too sweet me. He chop ban from us still chop rejectection from madrid . If only we fit get better midfielder this transfer so that we go confine am to bench  Na wetin I want gangan be this. Make the bastard chop bench well well |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Ibunkun1(m): 11:37pm On Jun 30 |
Shegzdave: Exactly👍 This is total dominance  As in ehn |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Ibunkun1(m): 11:34pm On Jun 30 |
Una sure say Perez nor go come for this boy soon |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Ibunkun1(m): 11:33pm On Jun 30 |
Unlimited22: Olise please na 😭
I needed that goal for the MOTm to be sure Chaiiii this France team Nawa o |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Ibunkun1(m): 11:27pm On Jun 30 |
This score line no tell the whole story of this game 😂😂😂 |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Ibunkun1(m): 4:01am On Jun 30 |
Roland17: I have said it before, may God not allow us see the Mazroui that plays for Morocco play for Scummies. What a performance! 😂😂😂😂 |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Ibunkun1(m): 3:53am On Jun 30 |
Morocco!!! |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Ibunkun1(m): 3:37am On Jun 30 |
Leyqute: Roku assist, roku goal. I love it! Omo I been wan curse Summerville 😁 |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Ibunkun1(m): 3:36am On Jun 30 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Ibunkun1(m): 9:52pm On Jun 23 |
izzou: Na why dem park 2 Cement trucks and one The Young Shall Grow Bus for back.
Hopefully, e fit work  England sef nor wan serious |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Ibunkun1(m): 9:28pm On Jun 23 |
izzou: Ghana needs a point and another from Croatia to qualify
Na why dem wan play ISWAP led football today For 90 mins?, e nor go work |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Ibunkun1(m): 12:41am On Jun 23 |
andrewbaba44: E go too disgrace the record
Mbappe na all timer already and World Cup great and he isn’t even 30 As in ehn, the boy hack World Cup |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Ibunkun1(m): 9:32pm On Jun 22 |
andrewbaba44: Na mbappe make me no Dey too celebrate this record
He might score hatrick tonight ,and he will still play at 2 world cups
He is going to keep that record for a long period 😭😭😭😭😭
Make I enjoy Messi own while it last Everyone no wan talk about am. Kylian go dismantle that record |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Ibunkun1(m): 8:14pm On Jun 22 |
How can you hate Messi? Chai |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Ibunkun1(m): 7:19pm On Jun 22 |
Sportsweb: If Ronaldo no see one or two goals score tomorrow, I doubt he can ever score again Nah, e go most probably score |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Ibunkun1(m): 7:06pm On Jun 22 |
Bluelines69: I sure say I happy pass wasiu as I dey like this  No worry ororo go do him own soon  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Ibunkun1(m): 7:03pm On Jun 22 |
Bluelines69: So if no be the pk this man for dey pursue hattrick today too  😂😂😂 |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Ibunkun1(m): 10:59pm On Jun 20 |
Rightly punished |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Ibunkun1(m): 10:52pm On Jun 20 |
See as these people Dey waste counters |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Ibunkun1(m): 10:51pm On Jun 20 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Ibunkun1(m): 10:51pm On Jun 20 |
See this bastard! |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Ibunkun1(m): 8:10pm On Jun 19 |
Poch has this USMNT playing well sha |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Ibunkun1(m): 3:31am On Jun 17 |
rooftops: Commentator say the shot na tough one for the keeper. Really Really!!   |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Ibunkun1(m): 10:08pm On Jun 16 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Ibunkun1(m): 7:03pm On Jun 15 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Ibunkun1(m): 12:36am On Jun 14 |
Roland17: E go shock you Travis go support Brazil. Dem no dey lose sleep because of football (soccer) for here..  Nawa |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Ibunkun1(m): 12:19am On Jun 14 |
This Igor sef |