European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Ibunkun1(m): 9:55pm On Apr 21 |
swiz123:

Make dem dey wait to flip profit from bunch of losers. Oloriburuku owners |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Ibunkun1(m): 9:53pm On Apr 21 |
BlueRayDick: Welbeck makes it 3-0 😂
Everywhere burst!  these English guys don’t know shit about football |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Ibunkun1(m): 9:47pm On Apr 21 |
MorataFC: i don talk am before, out of remaining matches ,na only Spurs Rojunior fit beat. He won’t beat spurs, e sure me die |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Ibunkun1(m): 9:43pm On Apr 21 |
WhoDeyHause: Even potter go lose tiri win one. This guy just dey lose dey go like fowl. I just dey wonder how him papa go dey dodge questions about Chelsea for studio. The guy useless, very useless! There’s no point seeing him wait. He should leave now please. Make e go find another club wey him go finish |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Ibunkun1(m): 9:38pm On Apr 21 |
Omo, this guy don finish all the GD with losses. Chai |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Ibunkun1(m): 9:35pm On Apr 21 |
Unlimited22: The issue is much deeper than the coach. Make the weyrey go first abbegggg, what the heck is this  ? |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Ibunkun1(m): 9:32pm On Apr 21 |
Shey these Oloriburuku owners nor go sack this guy ni?, God abeeeggggg |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Ibunkun1(m): 8:50pm On Apr 21 |
WhoDeyHause: Big bro be like na night we dey but I understand.  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Ibunkun1(m): 8:47pm On Apr 21 |
This guy can legit relegate us. Thank God say we don scale that one. Mumu use easy games first disguise. There’s nothing this one knows. He’s utter shit
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Ibunkun1(m): 8:32pm On Apr 21 |
Sportsweb: Popizano is somewhere with chilled drink enjoying the game  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Ibunkun1(m): 8:31pm On Apr 21 |
nateevs: Remember, no matter how bad it is, it would have been worse under Maresca.
Bunch of clowns!  Maresca go dey one corner dey laugh these weyreys |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Ibunkun1(m): 8:25pm On Apr 21 |
This guy cannot win any PL game till the end of the season. E sure me pa |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Fans Thread: The Red & White Army: 2025/2026 EPL Champions! by Ibunkun1(m): 2:00pm On Apr 20 |
odizeey: Them dey work hand in hand you dey talk about allowing apprentice   |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Ibunkun1(m): 1:57pm On Apr 20 |
Sportsweb: Let's say City wins their outstanding game..it will now be a battle of who will score the most goals now Make Una calm down. City can still drop points. Arsenal’s remaining fixtures are easier compared to City |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Ibunkun1(m): 10:48pm On Apr 19 |
potland: I had a dream arsenal won the title. Madrid won the Laliga. Atletico won the champions league. Southampton won the FA cup. My dreams always come to pass toor we go Dey observe. Joseph the dreamer  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Ibunkun1(m): 2:20am On Apr 19 |
Lana1: A world class manager. Deserves a new 4 year contract Yes boss. When Carrick leaves you can get him for your club  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Ibunkun1(m): 11:27pm On Apr 18 |
Lana1: Impressive clean sheet record Rosenoir good die |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Ibunkun1(m): 11:19pm On Apr 18 |
StarchAndBanga: The worst tin about this stvpid coach is his press conferences
Cho cho cho like who sabi something  him sabi speak English now, so normally e go get sweet mouth |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Ibunkun1(m): 11:14pm On Apr 18 |
Roland17: See una see Conference League.
Still got Brighton, Liverpool, Spuds, Forest and Sunderland to play.. Conference league?, I will be surprised if we make it sef. I don’t think Rosenoir can win any premier league game till season ends. Thank God we can’t relegate again. Maybe we go enter 10/11 as e dey go so  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Ibunkun1(m): 10:35pm On Apr 18 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Ibunkun1(m): 10:02pm On Apr 15 |
patrickmuf: Olise plays the game with some kind of nonchalant attitude abi na arrogance...I absolutely love it. The boy na baller geez! |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Ibunkun1(m): 11:23pm On Apr 14 |
andrewbaba44: Once them give am new signings like new Cb full back and striker
If e like make e no win ucl ,na to pursue am commot  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Ibunkun1(m): 10:27pm On Apr 14 |
andrewbaba44: I already commented this
My team too Mumu to loose for home ,e come be against tico
Chai Na true, e Dey gba for your coach head gan sha. I like him |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Ibunkun1(m): 10:19pm On Apr 14 |
Kilishihunter: At least we suppose dey rest from this referees accusation na. The officiating didn't favour us at all but that doesn't also excuse our indiscipline. We need to add more quality this summer. Arsenal should have their path to the final sorted out if they don't underrate tico Na the koko be this, Arsenal dey much more solid sha. But anything fit sup |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Ibunkun1(m): 10:18pm On Apr 14 |
MorataFC: The lost pain me sha na Barca first Bleep up, how dem go loose for home, even if na just draw. They made it much more harder there was no way tico wouldn’t score at home. Nor be everybody go Dey useless like Chelsea and Liverpool |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Ibunkun1(m): 9:46pm On Apr 14 |
Una no wan respect this Atletico side, them try. If Arsenal like make dem underrate dem |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Ibunkun1(m): 6:37pm On Apr 14 |
Iraola dey comot by the end of the season |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Ibunkun1(m): 12:57am On Apr 13 |
rooftops: This one dey compare himself to pep and klopp 
No be personality disorder be this? 😂😂😂 baba eye don dey blur |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Ibunkun1(m): 11:37pm On Apr 12 |
😂😂😂😭😭😭😭
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Ibunkun1(m): 7:22pm On Apr 12 |
I still believe the league is Arsenal’s sha. Anything wey make them bottle am mean say they’re cursed for real |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Ibunkun1(m): 7:05pm On Apr 12 |
Unlimited22: What was the justification for conceding 8 goals to PSG Or losing 3-0 to Everton àbí Newcastle sef... I Don dey blank out results  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Ibunkun1(m): 6:31pm On Apr 12 |
BlueMann: Minus the match against Post Harcourt, we have lost 5-2, 1-0, 3-0, 3-0 and 3-0
15-2  Rosenoir the genius! |