Ifymiri's Posts
Nairaland Forum › Ifymiri's Profile › Ifymiri's Posts
1 (of 1 pages)
Nawa o for some girls wey dey like put people for trouble and Nawa for.some people wey no dey notice when trouble dey smell. Hmm ![]() |
Omg!! This Is pure wickedness |
irunoobo:Why RIP MA, is dat d name if a movie she featured in? Abeg she celebrating her birthday. Happy birthday mama General God bless |
Ini shame small nah. Not long u broke with ur hubby, u entered another with sad news now . Abeg no become frustrated o and come dey blame person for that. |
Abeg the Amechi picture is camouflage. Is called "K W S" ke ewe si.............. |
Fashola I use to see you as something but you u have shown me u are something. Nawa o,so As dis children were roaming d.street before better abi. Must dey work in multinational companies, those with msc and all that, are they in multinational companies? D thing is let them have common sense dat even if they go into trading, they will do well. |
Kai! R.I.P to dead and quick recovery to the injured. God help us |
1 (of 1 pages)
