Ifyx's Posts
Nairaland Forum › Ifyx's Profile › Ifyx's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 (of 73 pages)
easyson: I c am and d thing dey make me fearaiit bro send me a mail may we flow frm dia |
larryperry: why...... Wot do finkneva mind nuff said |
PrinceCEE: u re welcome on board to the best uni in naija.......... Shey u dy jack wella for the exam cos 16 th is almost herehmmm u too no write ni ![]() |
easyson: y u lafff for Liberia......u no c werin d guy post ![]() |
Adedayo516: Hummmm.. Interesting, so what do y'all use..... Reverse microwavenah sometin berra ![]() |
Adedayo516: .Li what guy come back faa ah no b liberian kwa ![]() |
Adedayo516: Guy, you get double standard oooo.... No be now you talk say make I warm am inside microwave??... Oh... I don remember, nah microwave be fridge for your side there... Sorry jare guy..nah we dnt use microwave in dis syd of d world itz nw outdated ![]() |
larryperry: MBBS 73i laff in Liberian ![]() |
emmyeuler1: ifyx baba when u dey show ogba(o.a.u)......?........hw far with ur postjamb?.......wetin u blast?prolly sunday or saturday... ah go yarn u wen ah land send ur number tew ma mail |
Adedayo516: Ok nah...****emr, Chucks, help me plug that warmer abeg, put that that coke inside make hin dey warm, my friend here like it hot.. Very hot****hw pesin go drink hot coke |
Pr0ton: Ifyx and Adedayo516 keep the bobo going ![]() U're mouthed sire |
Adedayo516: Guy I no know the date wey you dey for your side but today nah 21...Meaning say..... Well you know the meaning... Sorry oooo.. You go like drink coke?people no dey fight fr d thread yet,so microwave ma coke fr me ![]() |
Adedayo516: .space bookers ![]() |
Adedayo516: For real??... Well, u would advise you take off as early as 1pm.. So you can have a lot of time to recuperate... Exam starts 7:30am anyway....guy u want may ah miss d exam ni |
Adedayo516: Hummmm... I wish you good luck oooo my brother... So when are you hitting school.. Thursday?? #LordLugardnah nah m coming on saturday |
Abt 5peeps have asked Francistony fr his score. wetin sef ![]() d guy passed gan if dahz wah u wanna hear |
rkarang: Will it be made officialnah never |
Adedayo516: Mbbs... Wow.. Yeah, according to Ui.edu.ng/Lugard date is August 16..confirmed..m trying oo with God sha |
Adedayo516: You're welcomed here bro... How are you're preparations.. What course are you going for??.. #LordLugardm gunning fr mbbs sire,is August16 d confirmed date ![]() |
Guys pls m new here,is d post-utme date out ![]() I heard itz on d 16th,jst wanna confirm.Thanks |
Pr0ton: Ifyx.. Thanks for your helpanytym sire |
Pr0ton: Hw ws itmehn ah go send d screenshot via mail or ma jez post d score here ![]() |
FrancisTony: Only God knows what cutoff would be.chai it is well |
Wuminity: oga mi na wetitn u score. who b oga ![]() |
FrancisTony: Ifyx, Zinny got 80. Hmm eewo,dah gentle gurl kwa ma go congratulate am ![]() |
Pr0ton av checked ur result |
Adedayo516: space bookers... ![]() |
Efe2real reply ur whatsapp msg fah... |
New page tinzaaaa ![]() |
SegunFlames: Good morning to every1.baba mbbs! u're sighted oo |
Adedayo516: Brace yourself people. It's about to get real here... Marc9 (the challenger) Vs Lemia (the :/)2nd bottle in dis thread ![]() |
Pr0ton: anxiously and fearfully holdingguy d server don dey congested oooo |
?




