Ifyx's Posts
Nairaland Forum › Ifyx's Profile › Ifyx's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 11 12 13 14 15 16 17 18 19 (of 73 pages)
Adedayo516: My brother, I think we need to be profit oriented here, this questions didn't come easy, we had to get them from seven river and seven mountains away from this land... Everybody wey drop email now.. Una must to pay first!!hmmm true talk bro buh u knw most nigerians like free tinz |
Pr0ton: sho??na dentistry d guy dey gun fr faaa |
Stankidd: I need it urgently!chai!!! so na because of PQ,all of una dey drop ya email address ![]() sha check ya mail! |
Professor1234: ah no c am o Biochemist2424@gmail.com Prof,u dey whine ni ![]() av sent it abt 3tyms nw |
Pr0ton: SpotlessLolz spotless no need am jae he had 80% |
Adedayo516: Spoiler alert : You need a lot of sense of humour to read and understand pages 160-170.... They were #LordLugard inspired.... +18brain needed.u're mouthed oga mi ![]() |
Adedayo516: Forward this to the prof... He brought the coolerprof oya! do d needful ![]() |
hakeemadeyemi: .akadewumi@yahoo.comsent sire ![]() who else ![]() |
Adedayo516: Ifyx, have you sent those questions to adeluk2000sure nw ![]() |
Professor1234: ifyx send am here abeg Biochemist2424@gmail.comsent bro! kindly check ur mail |
SegunFlames: Oya new page some1 else opened it |
michaelking28: Mind what you say bro and stop posting false info here.guy cant u differentiate btwn Jokes nd "real-talks" |
michaelking28: Wait,how that one take affect u if I dey stammer. ![]() |
HouseOfBalloons: Please let's stop this false news posting. People visit this thread for information ![]() |
michaelking28: Una jest dey open new page anyhow.Una jest dey open new page anyhow.Una jest dey open new page anyhow.so peeps do stammer online ![]() #weird |
Adedayo516: UI oral test... Ifyx, you know my email now. Forward am fast!!sent bro ![]() who else needs it ![]() |
Dapo777: Exactly,Chai Na wa for ui ooo,So d p ume wasn't enough? u sef see am |
Adedayo516: Emails coming in 1.2.3.4.... #LordLugard ![]() |
SegunFlames: loolzzz! I'm above dat in Jesus namelolz amen ooo |
am0s: for which school ![]() |
Adedayo516: Nah one professor guy bring one cooler of jollof lies... You no see say we dey share am anyhow... You mind one plate??boss Dayo,u sabi sey una no put meat fr d fud ni ![]() |
Y'all should drop ya email addresses,so dat i'll forward d post-utme past question tew ya mail ASAP! |
Dapo777: But Am not joking,guy,ah jez checked ma e-mail & ah saw d pixs,tenks alot |
Adedayo516: You didn't see where they indicated that there would be a oral test for students that meet the cutoff because there was mass exam success?hmmm ah was also shocked wen ah saw dat it is well! |
Dapo777: OMG I can't believe this,they just announced it on their website that the result would not be released until ending of this months due to technical difficulties.guy ah heard 24th & nt d end of d month oooo |
Professor1234: Abeg, if U.i go do Like jamb waitin man go dochai prof ooo ah hear sey na 87% ui knack u ![]() |
adeluk2000: plz house,is d stat abt d two law stds scoring 70+ confirmed??bros,na so we see am oo |
Bukkiminat: Ds result of a tn way u guys dey discuss no even concern me,me don dey gather my own skul feez o...lolz..no b say e sure 4me o cos i knw say ifyx n francis ft quote ds post say e don sure 4me...bt u jxt av 2 beliv dt u r already a student in UI....it izz well...may we all make t 2our dream sch n desired course...Shout out 2 all Pharmacy Aspirantsomo ah tenk God sey u no b mbbs fella if u "over-hike" d cutoff,pharm aspirants go vex ![]() |
Professor1234: chai, art student lead with 70%na werin me sef dey think |
taiocol: Who is deceiving Who?ah no understand wetin u mean |
Dapo777: Jesus I swear this guy is right I just confirmed that from their website nowyh ah jezz saw it nw dose students try wella |
Spotless180: Our cut off will be 55.fa hear,it might b 75+ since u said u'll have 80% ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 11 12 13 14 15 16 17 18 19 (of 73 pages)



