Jobs/Vacancies › Re: I Seriously Need A Federal Government Job by Igho96(m): 8:33am On Nov 07, 2023 |
Moyinoluwa35: If you can apply for airforce or police recruitment then send me a message ..I can help you for free Even me , I go need this ur help too |
Politics › Re: N180bn For Delta, Akwa Ibom Got N130bn — N544bn Derivation Fund Was Shared by Igho96(m): 9:16am On Oct 06, 2023 |
[color=#990000][/color]our useless polithieficans will still loot it meum: Akwa Ibom Dey even show say dem Dey collect plenty money. You see DT & BY those ones you go dey find wetin dem dey use the money do.
I don Dey talk am since. Make dem Dey share dis money we go use am take build hospital, roads, etc. Afterall no be we Dey contribute interlock our street with gutter sef.
Using that 180 billion as an example, 180billion divide that by 900k families(let’s assume it’s 900k going by 6 children per family to arrive at a 5.4M population of that state). This should give 200k to each family. The government can use IGR to run their corrupt administration & pay salaries to civil servants while we use our monthly 200k given to each family to provide the basic infrastructures we need. 😂😂 |
Politics › Re: Delta Awards N78bn Contract For Three Flyovers In Warri, Effurun by Igho96(m): 10:25am On Sep 13, 2023 |
|