Ijayjoy's Posts
Nairaland Forum › Ijayjoy's Profile › Ijayjoy's Posts
1 (of 1 pages)
Mehhn guyz, i dn't really understand dese pple, immigration website is still under maintenance, dat means i can't register or wat, is it tru dat dey are not recruiting again? |
hmmmmmmm! wondas shall neva end, abeg God help us 4 dis immigration matter cos dn't really kw d probs of dis agency....na wa oh! |
@oga poundz if u really luv her dis much den u hv got 2 learn sign language 4 comm sake |
ma God dey, he won't allow dem tak me 2 boko states 4 battle ke. hmm, e neva reach lyk dat oh nna m buh him go giv me strength 2 catch dem criminalz nd get promoted 4 a job well done |
in my own opinion i wil say dat there are some kind of similarities btw NIS and NPF, eeem! ma reasonz 4 Joining dis prestigious para mill group is 2 prevent nd detect crime, apprehend offenders and protect life nd property of d nija citizens. so wat do u tink oga pounds, hop am right..! |
ma pple, hear say shortlisted names is out and me i dn't understand dis kind rumour oh, abeg mak we try confirm weda na tru story! |
tanx 2 u sadiq nd inale 4 d past Q and A u guyz sent 2 me , am so so grateful 4 ya concern..we all wil surely get there, AMEN |
oh ma Gosh, oga poundsmaker u no go kill me wit laughter u so funny, lol . nd can u nw send me d past Q and A, oga poundz tanks oh ma Gosh, oga poundsmaker u no go kill me wit laughter u so funny, lol . nd can u nw send me d past Q and A, oga poundz tanks |
hy frendz, finally am glad dat i made it here 2 b part of dis honorable thread of ours. am new in dis thread, honestly weeks back i tried checkin d immigration P and Answers using d site dat was posted here buh found nofin, a kind hearted nairalander should plz send d immigration past question nd answer 2 dis email at joynwulo@gmail.com...tanx nd God bless u all. |
1 (of 1 pages)
oh ma Gosh, oga poundsmaker u no go kill me wit laughter u so funny, lol . nd can u nw send me d past Q and A, oga poundz tanks