Ijebabe's Posts
Nairaland Forum › Ijebabe's Profile › Ijebabe's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 125 126 127 128 129 130 131 132 133 (of 311 pages)
[quote author=Mynd_44]**dies** Lala how does she know if you did not.........[/quote]Na you talk am!! |
[quote author=uj_sizzle]lol I'm not scared . The guy's always on sugar high....[/quote]And I see that excites you ![]() |
CFCfan: I hope say u dey joke oh.Dem dey take dis kain tin joke? |
lalaosky: mynd, you've just won an award at the diary section.go check it out.you impress me! |
[quote author=Mynd_44]If she stood beside you, you won't know it is her so cool down abeg and stop vibrating[/quote]You go fear claiming! ![]() |
lalaosky: lol...ijebabe you dey hear ram?...caracta no dey dull at all..please get an info about seun and mukina's pleaseI hear o, cold catch me sef |
[quote author=uj_sizzle]you sound way too excited, why's that? [/quote]Don't fear honey, its aight ![]() |
lalaosky: what it do my nigga...where went you boss?..omo, we dey try see if caracta fit leak mynd and ijebabe's sèx tape for here.lolMynd ke? Abeg I get my type and ashewo like me no get one tape o! |
Caracta: I'm on leave. The last one i did got me into trouble. I'll resume my nairaland work on monday...fully. It will be bloody...peeps will get hurt. I don't give a hoot what people think. It's gonna be an explosion in disguise! I don vex!I don dey fear ![]() |
CFCfan: Chei, Nairaland don get sex tapeIs he confused? |
lalaosky: lol...ije you dey fall my hand...na unto coded things now..i wan make im para before i expose amNa good cop, bad cop tinz na ![]() |
lalaosky: uju o....see as mynd wan spoil your virgin name.lolYou say virgin? Hahahaha! |
lalaosky: ije, you can do berra than this offer...how about I becoming a super mod if i leak them...heheheheFor that kekere video? MBA o! |
lalaosky: bribe me thenIsi gini? What kind of work ethic is this? He needs to give a scoop of equal value, must I teach you this? Points: minus 1 |
[quote author=Mynd_44]Try am na. You no go wan catch fire na. Make I call am come?[/quote]Eh call am! Na only you sabi coding?? You dey fear exposure? |
Caracta: Na coded things i sabi do o. I no get mind abeg...lolChei, I just fell in loff. Baby im all for that ![]() |
lalaosky: you dey mind am.. Cararcta o...leak mynd and firestar's sex tape bikonuDo this and ur immune for life!!! Infact you go manage this E! Channel completely! |
Na who be dis Samuweli, abi e no dey talk? |
lalaosky: @mynd, make that time to be now jor.i wan hear some scandalous news jorNa dat kain tin I dey find na. Caracta, you dey? |
Idowuogbo: Ewo! Tales by moonlight... ![]() |
Idowuogbo: Elewa wan marry na...He still dey toast wan babe wey like DK.kai! Bado nwa!I no know say dat one na babe. Trust Seun to go for he-she ![]() Anyhow sha, he should get some punny from his own forum na, lol! |
lalaosky: lol...see ije babe wan commit me for here o.... I have no one jor..anyway hire me and caracta, we're good detectivesThis na one time offer o!! |
[quote author=Mynd_44]Their is a time for everything[/quote]Damn, when did we start thinking alike??!! |
lalaosky: lol... Post am then...why you and ije dey dull to expose me then?.If you've seen my threads, you'll see its not rushed ![]() But im hiring so let me know ![]() |
[quote author=Mynd_44]I am president on DAN madam. There is a reson I know these things and my sources don't lie. I put them in codes for the wise. If you can read em, perfecto if not you can end up a swegbe[/quote]I know that message wasn't meant for me hehehe. These 'sources'...hmm... |
lalaosky: lwkmd....so having pesin for whatsapp na im be say the pesin na ashawo?..lol..na im be all NLers na ashawo thenSee as you twist my words. You fit join my team, I dey hire ![]() But bro, its not who you have but how many ![]() |
lalaosky: lol...nothing o...we are just friends..you wan use me for ijebabe E! Channel shey?..e no go workIt has worked actually. Thanks acidosis lol |
[quote author=Mynd_44]In source code I trust. Everything dey inside the matrix[/quote]You forget I read codes well ![]() |
[quote author=acidosis™]what is this [/quote]Abeg cool down, the more U act the more fun it is ![]() |
Idowuogbo: Water and gariumGarium sulphate ![]() |
Idowuogbo: He knows d source to well...I want make he talk am na. |
Not to miss the point, its all for entertainment and it ends here for me. Not all gist is bad, some are positive ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 125 126 127 128 129 130 131 132 133 (of 311 pages)
. The guy's always on sugar high....[/quote]And I see that excites you 
[/quote]Don't fear honey, its aight 


[/quote]Abeg cool down, the more U act the more fun it is