₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,329,065 members, 8,438,633 topics. Date: Friday, 03 July 2026 at 05:45 PM

Toggle theme

Ijebabe's Posts

Nairaland ForumIjebabe's ProfileIjebabe's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 123 124 125 126 127 128 129 130 131 (of 311 pages)

EntertainmentRe: Entertainment Lounge **Chat And Gossip Lovers** by ijebabe(mod): 8:47am On Jan 04, 2013
[quote author=Mynd_44]What you said can cause some people to go suicidal[/quote]Who, who?
When did that rapture take place to make him the last man on earth? Suicide over that one? Hehehe...
EntertainmentRe: Entertainment Lounge **Chat And Gossip Lovers** by ijebabe(mod): 8:44am On Jan 04, 2013
CFCfan: Tonto na just my Nollywood crush. Who be the other 2 ladies? smiley
Don't worry, I'll ensure your safety.
When you won't be able to protect yourself! Talk dey sweet o...
EntertainmentRe: Entertainment Lounge **Chat And Gossip Lovers** by ijebabe(mod): 8:42am On Jan 04, 2013
Idowuogbo: Lmfaoooooo!!! Bye! Bomb go soon land for our head o!
[quote author=Mynd_44]Dang!!!!![/quote]Wetin!! grin
Make I no talk sef! Lol!
CelebritiesRe: Celebrities Section Chat Room & Amebors' Haven by ijebabe: 8:39am On Jan 04, 2013
CrazyMan: Sup dear...I trust your night was great how about you use the report button in my section and report a case, so we can begin to mail each other.

I noticed that mods who do not follow each other can't send pms.

I'm awaiting your report. smiley


Ha ha ha...you fell for it. grin grin

Thanks for you open mindedness and honesty though. wink
Lool! Let me find someone to report!
EntertainmentRe: Entertainment Lounge **Chat And Gossip Lovers** by ijebabe(mod): 8:29am On Jan 04, 2013
[quote author=Mynd_44]If not, some people go dey straff donkeys for NL[/quote]You mean like ITBomb? grin
EntertainmentRe: Entertainment Lounge **Chat And Gossip Lovers** by ijebabe(mod): 8:28am On Jan 04, 2013
[quote author=Mynd_44]I don't assume[/quote]Ok!
*writes in notepad*
EntertainmentRe: Entertainment Lounge **Chat And Gossip Lovers** by ijebabe(mod): 8:27am On Jan 04, 2013
CFCfan: No be JAMB question, na WAEC own. Who dem be nau? smiley
I see them for that thread in celeb section. Tonto and 2 others. Abeg o, I love my life!
EntertainmentRe: Entertainment Lounge **Chat And Gossip Lovers** by ijebabe(mod): 8:26am On Jan 04, 2013
Idowuogbo: Haba! Asewo bawo? Dem no collect money na... Dey cheerful givers. Dats sound a bit polished innit? grin grin
We need more cheerful givers na, the world will be a much happier place cheesy
EntertainmentRe: Entertainment Lounge **Chat And Gossip Lovers** by ijebabe(mod): 8:22am On Jan 04, 2013
CFCfan: 3 wives? I no be polygamist o; even though Eze Promoe talk say "there are many fishes in River Zambezi". Anyway, who be the 3 ladies sef?
Jamb question lipsrsealed
EntertainmentRe: Entertainment Lounge **Chat And Gossip Lovers** by ijebabe(mod): 8:21am On Jan 04, 2013
Idowuogbo: He try small joor, d babe na Rottweiler. grin grin
HAHAHAHAHAHA!!!

That was a funny picture! Lol!
EntertainmentRe: Entertainment Lounge **Chat And Gossip Lovers** by ijebabe(mod): 8:20am On Jan 04, 2013
[quote author=Mynd_44]A good job? The guy no get game jorh. But some other mofos for don fall[/quote]Are you still assuming? grin
EntertainmentRe: Entertainment Lounge **Chat And Gossip Lovers** by ijebabe(mod): 8:18am On Jan 04, 2013
Idowuogbo: Kai! Am bin a very good gal o! D gist no hold water so ama keep shut. U did a very good job closing ur legs tho! Chop am kiss kiss

To d distributors, Badosky is watching. cool cool
Ah ahn! See as you throw scent anyhow lol!

Lol @ distributors! As ashewo you go tire to look grin
EntertainmentRe: Entertainment Lounge **Chat And Gossip Lovers** by ijebabe(mod): 8:15am On Jan 04, 2013
CFCfan: Madam ijebabe, this one is for you
1000 kiss
Hehehe, make ur 3 wives no catch you o. My hand no dey!
EntertainmentRe: Entertainment Lounge **Chat And Gossip Lovers** by ijebabe(mod): 8:12am On Jan 04, 2013
Idowuogbo: I loff u 2! But... No bribe me wiv smiley face, I aint saying shyte niggah. grin
Dat one no be bribe na. I no say you no cheap like that. I know what you want wink
EntertainmentRe: Entertainment Lounge **Chat And Gossip Lovers** by ijebabe(mod): 8:11am On Jan 04, 2013
Idowuogbo: Hehehe... I feel u! Awon doko royin ni pa Toyin lo kun b mehn... African Kim-k's grin
Lol! Were follypimpi na. Abeg do something cheesy
EntertainmentRe: Entertainment Lounge **Chat And Gossip Lovers** by ijebabe(mod): 8:08am On Jan 04, 2013
Idowuogbo: Tey tey! Na me! D most connected obiageli on NL. grin cool
That's why I loff you! kiss
EntertainmentRe: Entertainment Lounge **Chat And Gossip Lovers** by ijebabe(mod): 8:07am On Jan 04, 2013
BoboYekini: That's why I never have extended romance with NL babes. Just Bleep and move on, gosh.
Look, you can't just enter and leave comments hanging...how do you mean? We don't deserve romance?

I suggest you answer wisely.
EntertainmentRe: Entertainment Lounge **Chat And Gossip Lovers** by ijebabe(mod): 8:02am On Jan 04, 2013
[quote author=Mynd_44]Eni to ba ju oko, ki o ma wo ta fun ojulutu. Ojulutu baba oko[/quote]Myndoo, ti ya we re?
EntertainmentRe: Entertainment Lounge **Chat And Gossip Lovers** by ijebabe(mod): 8:01am On Jan 04, 2013
[quote author=Maria-Goretti]i will....jiust wait![/quote]As in don't hold your breath or what? No dey play o, eyes have been itching long time sotey hair begin grow for eye grin

Lol ID, you don get gist? Which one be ur own cheesy
EntertainmentRe: Entertainment Lounge **Chat And Gossip Lovers** by ijebabe(mod): 7:57am On Jan 04, 2013
Idowuogbo: Hehe... Na today u realise say Bado no well? grin grin grin
Humanity has come a long way where people can embrace and accept their questionable character and mental quirks.

Psychiatrists should quit their jobs now hahaha!
EntertainmentRe: Entertainment Lounge **Chat And Gossip Lovers** by ijebabe(mod): 7:52am On Jan 04, 2013
CFCfan: I'm not hurt. I've accepted reality smiley
Which one you dey yarn na. Now ur making me feel bad.

Wait, abi na ur plan be dis? angry
EntertainmentRe: Entertainment Lounge **Chat And Gossip Lovers** by ijebabe(mod): 7:43am On Jan 04, 2013
CFCfan: Nah, it's not a revelation from God. Anyway, as u said, we'll keep our fling on the colleague level. wink
Eeyaaa, I hope U weren't hurt.
EntertainmentRe: Entertainment Lounge **Chat And Gossip Lovers** by ijebabe(mod): 7:42am On Jan 04, 2013
Idowuogbo: A ghotaghim.
Lool!
EntertainmentRe: Entertainment Lounge **Chat And Gossip Lovers** by ijebabe(mod): 7:41am On Jan 04, 2013
[quote author=Maria-Goretti]...yeah, thats who I am when you suceed in buying my anger...lol[/quote]Money dey involved?

Kai, this wan na real nollywood movie. Love, betrayal, passion and corruption!
EntertainmentRe: Entertainment Lounge **Chat And Gossip Lovers** by ijebabe(mod): 7:39am On Jan 04, 2013
[quote author=Mynd_44]I am just assuming ooo[/quote]Oh now you wan dey back the Bleep up abi? When ur fingers dey dance before you dey assume? Lol and Mscheew!
EntertainmentRe: Entertainment Lounge **Chat And Gossip Lovers** by ijebabe(mod): 7:31am On Jan 04, 2013
CFCfan: Haha. Nobody sent me to discombobulate/combobulate anyone in Nairaland. I just dey have fun.
Abeg, what does discombobulate mean? I heard that it was Sexkillz that invented the term.
See line of defence! God I thank you for this revelation!

Killz is smart but not that smart na. Its a real word, check your dictionarygrin
CelebritiesRe: Celebrities Section Chat Room & Amebors' Haven by ijebabe: 7:28am On Jan 04, 2013
Crazyman, na you I follow come here o Hahahaha!

Morning peeps!
EntertainmentRe: Entertainment Lounge **Chat And Gossip Lovers** by ijebabe(mod): 7:22am On Jan 04, 2013
[quote author=Maria-Goretti]gwakwa ya na o bu na ochere na iwu ara ya ka nkem, nga egosi ya na nkem wuu ochie ara...[/quote]Hmmm, that bad? Anyway na you know.
EntertainmentRe: Entertainment Lounge **Chat And Gossip Lovers** by ijebabe(mod): 7:20am On Jan 04, 2013
CFCfan: If we never start, then when we go start? cool
It was revealed to me in a dream that they sent you to discombobulate my senses but it won't work. This is strictly a colleague to colleague deal!wink
EntertainmentRe: Entertainment Lounge **Chat And Gossip Lovers** by ijebabe(mod): 7:17am On Jan 04, 2013
[quote author=Maria-Goretti]lol.... Lala, jee guo akwukwo gi o....oburokwa ihea ka Wole Soyinka mere were buru nnukwu mmadu taa o....[/quote]Hehe! Which book? Na tatafo e dey do jor!

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 123 124 125 126 127 128 129 130 131 (of 311 pages)