Ikekings's Posts
Nairaland Forum › Ikekings's Profile › Ikekings's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 89 90 91 92 93 94 95 96 97 (of 253 pages)
Good morning derailers... ![]() |
ItsModella: binger or no binger, I no dey do osho free...gerrit?Hahahaha... Yes madam!!! |
**yawns**... Goodnight to you guys... Isi modella, binger, spikes c, oahray, eze promoe and co... |
ItsModella: I'm unavailable.Are you serious? Anyway, you get luck if not for binger, i go chop d kpomo by fire by force... |
binger: Anyi ga eche nu echi mgbe ha ga eju bookuOk now... |
ItsModella: Caracta no..You nko? |
Eze Promoe: [color=olive]You dey joke o. Na Isi Modella n'acho isi mmadu ka i choro ipia, o digi n'isi o.[/color]Eeermmm o nweghi ihe dim na isi ooo... |
binger:Lol... Onweghi zi nwannyi ozo noo ebe a... |
spikes C: where she started blowing and you licking baaa?Lol... Na you talk dat one... |
ItsModella: SCSSS...what kind of special science were you taught there?Everything about science... The name of the school dey sweet for ear... But, na agboros and criminals wey full dia... Our principal sef dey tap small igbo early in the morning to be sharp... Igbo is good ooo... |
spikes C: Njikoka community secondary school, amaechiHahahaha... ... |
binger: the last one,what does ipia oku mean?Nna nwanne mu ooo... Ka anyi jee pia isi modella oku... ![]() |
ItsModella: tell me, which one among them did you go to? one of them must have been your schoolLol... I went to a seminary skul at enugu... But, my parents did not notice any changes in my attitude... Instead, it got worse... When I'm thru with my jss3... They sent me to st.charles special science onitsha asap... Omoh dat was wia everything happened... |
binger: nah, inwu mmanyi nke ukuOk... Lol... |
ItsModella: for a moment, I thought you meant that was your high school...I was gonna call you a razz a$$ guy.The skul is razz... But, not to be compared with g.t.c onitsha,metropolitan college or d.m.g.s... |
binger: okay! U sabi...this one nko-Ipia laga?More like ipia efizzy baa? |
spikes C: nwanne nothing do you. onye wuharia, a wutuo ya down. Na umu emene na-eti eti aburo maka abakpa ntiikeChoi!!! Emene boys high skul... I can still remember when I was in secondary skul.. We went dia for a match... O boy!!! See rugged guys... Dem full for dat skul... See as dey come conja our skul eh everybody just dey vibrate... I no go forget dat day... ![]() |
binger: lol...na true sha...u fit guess this one- Ikpu uzu?Nna guy ka mu jee kpuo uzu... Weight lifting... |
Bush meat... Live and direct...
|
spikes C: yes ooo!!! greatest kpo kpo. leave that guy, na jew manLol... Nwanne onwero ife na eme... Ife na eme godi ya mee I full ground no shaking... |
Idowuogbo: Make we commando na! Abi u no gbadun razz mama?Hehehe I gbadu you die now... If I no gbadu you na who I go gbadu now? Nobody... Na you be d koko... ![]() |
binger: Chimoo! Dunno...wait,it means pick-pocketerYou suppose know now... You be coal city guy now... All those rugged boys for esut dey tok am... |
Idowuogbo: Awww... Glad u bck!Back wetin? I'm seriously searching... #no time... ![]() |
binger: Wella...bring it on ka anyi suwaAbu m NWA AKPA... What does it mean? |
@binger you sabi igbo slangs baa? |
Idowuogbo: Ike!!!!!!! Wia u bin? U dis Foolishhhh buoy, I miss u o!I went on pilgrimage.. I'm riding solo.. ...I missed you too... |
Single and seriously searching... |
Hapi new year peeps.. |
2 and 3 on point... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 89 90 91 92 93 94 95 96 97 (of 253 pages)
