Imsuboi's Posts
Nairaland Forum › Imsuboi's Profile › Imsuboi's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 68 69 70 71 72 73 74 75 76 (of 103 pages)
make I go VIP section joor.. touts don full here ![]() |
demelza: You wan come chop afternoon food abi? E no go work for you. no naI come rock that your a'ss! Oya come here fast fast :p |
Chuksemi: okay, I have seen the price and procedures posted by our own imsu boy. But, I have questions, once you apply and fill the form, will you write another exam to get admitted for the pre degree? Or will you just enter like that. And, jamb score is invalid for the pre degree right? All they need is your waec result and others?you won't write any exam bro.. You'll start right away! |
demelza: this glutton don return.LoL! ![]() Who you dey call glutton? |
where the celebrant go sef? |
born_to_be_gr8t: COME AND REST FOR THIS DARK CORNER..I WILL PROTECT Uyou wan do bad thing abi? ![]() I just dey look you |
another dj? |
this party don enter gear20 o! |
vizboy: [img]http://t1.gstatic.com/images?q=tbn:ANd9GcSWSBDTndLmIK89vh6OTiYWq55Gclqb9ewRZAczh4lAIOFjh6Fs2dMwTYottw[/img] ![]() |
demelza: Just leave am make e dey behave like person wey neva see drink before. Him babe don leave am tey tey.you neva leave me na. You still dey here ni. Oya come siddon for my lap. |
born_to_be_gr8t: GUY take am easy o,na ur 5th bottle be that,i no fit carry person o!!!!e don reach 5 now now? |
god_of_music: Screeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeetchhhhhh!!! CRAZE!!! Now playing-Kcee_LimpopoDJ on point ![]() |
born_to_be_gr8t: some guys don dey argue for outside, e be like say na babe wan cause the fight,go settle am before them spoil ur partythose bouncers wey dey for door go handle them! Abeg gimme anoda bottle of star dia! With one plate of catfish pepper soup |
demelza: You no even wait small, you don begin ask for food!LoL No time for dulling oo! ehe! Where are the ladies @? #Looks around# |
LoL! I like this dude's sense of humor. [color=orange] [size=40pt] Happy Birthday bro [/size] [/color] God go make you bigger Oya make una pass me my own plate(s) of food and bottle(s) of drink(s) |
Emzybrown: I miss imsu ![]() |
Emzybrown: can i pm you sir? I need ur helpno problem |
Emzybrown: IMO STARS nairaland debate fixtures have been set i need ur supor t plz, imsuboi and sylvangelHmm |
kel2me: So it is possible to registr for d pre degree form nd be admited, but nt pay d fees(59,700) just d acceptance fee(N6000)? Before exam? Imsuboi?its quite possible.. But you won't be allowed to write the exams |
this room dry gaan ![]() |
Dospix: A great tune...i have been listening to this song all day. same here bro.. The song is just soothing |
lynk106: Why should we even need bus conductors? Buses should have automatic machine slots (farebox) for money and payment cards. Just pay into the machine. We're complaining about unemployment, you wan bring automated "conductors" for us. You well at all? |
So? ![]() |
Nice Write-up OP phayvorr: Oya let's give pneumonia a round of applause.... Pharaoh9: Ok, happy pneumonia to all nairalandersLOL! Crazy fellows |
RIP The replies above are hilarious though |
Sylvyangel: of course dear, i will ![]() |
Goalkeepers: Buffon (Juventus), Marchetti (Lazio), |
astronautog: Yes!yes!our mission is to win the world cup no team can stop us hit like if you agreedream on |
5 - 0 |
sylvyangel make sure you invite me for ya matric oo! Hope say you go cook plenty rice |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 68 69 70 71 72 73 74 75 76 (of 103 pages)

no na

see this one 