₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,326,610 members, 8,427,254 topics. Date: Monday, 15 June 2026 at 03:47 PM

Toggle theme

Inansslik's Posts

Nairaland ForumInansslik's ProfileInansslik's Posts

1 2 (of 2 pages)

NYSCRe: NYSC 2014 Batch B House by inansslik(m): 10:37am On Jul 17, 2014
WhytJane: saw whohuh
ur boi na
NYSCRe: NYSC 2014 Batch B House by inansslik(m): 8:34am On Jul 17, 2014
WhytJane: funny enough my boy is an army general .... am covered, nationwide tongue
u sure? cuz d last time i c am na man o war him dey o.... dat guy sha cn fit sabi lie.
NYSCRe: NYSC 2014 Batch B House by inansslik(m): 10:40pm On Jul 15, 2014
[quote author=mikedimeji]Exemption list? Or u mean to say exemption letter! If am not mistaken exemption list came with mobilization list sometimes in June. As for exemption letter I don't have an idea but I think it should come with the call-up letter not sure though [/quote
tnx bruv,rilly apriciat
NYSCRe: NYSC 2014 Batch B House by inansslik(m): 9:46pm On Jul 15, 2014
inansslik: guys hw una dey.... abeg i nid info, my frnd wan knw wen exemption list go comot?
abeg hu get ansa na....
NYSCRe: NYSC 2014 Batch B House by inansslik(m): 9:15pm On Jul 15, 2014
guys hw una dey.... abeg i nid info, my frnd wan knw wen exemption list go comot?
NYSCRe: NYSC 2014 Batch B House by inansslik(m): 11:41am On Jul 09, 2014
wich kain joke b dis ... y na now wen i don dey pick up 4 fitness na im i wan brk dwn so, few wks 2 camp....chaiii oooooo!!!!!! it is well.
NYSCRe: NYSC 2014 Batch B House by inansslik(m): 11:31pm On Jul 01, 2014
[quote author=Jimwalex][/quote]wat dprtmt do u rep
NYSCRe: NYSC 2014 Batch B House by inansslik(m): 11:27pm On Jul 01, 2014
Jimwalex: #team ABU..u r welcm bro.wat dept do u rep
int'l studies n pol science
NYSCRe: NYSC 2014 Batch B House by inansslik(m): 10:57pm On Jul 01, 2014
#team ABU
NYSCRe: NYSC 2014 Batch B House by inansslik(m): 9:54pm On Jul 01, 2014
Stanislause: Abeg make una no yab me me na JJC 4 here...lol...whatz appenin here?
i bin tink say na only me waka com....lol
na avenue 2 mk frndz n batch b tinz dey hapen hre bruv
NYSCRe: NYSC 2014 Batch B House by inansslik(m): 9:33pm On Jul 01, 2014
highmey: U welcome bro wink
tnx... really lukin 4wrd 2 enjoyin myself hre
NYSCRe: NYSC 2014 Batch B House by inansslik(m): 9:06pm On Jul 01, 2014
m new hre, d topic atracted me n i dcided 2 join
NYSCRe: NYSC 2014 Batch B House by inansslik(m): 9:01pm On Jul 01, 2014
wow.... dis is goin 2b fun

1 2 (of 2 pages)