INCREDIBLEGUY's Posts
Nairaland Forum › INCREDIBLEGUY's Profile › INCREDIBLEGUY's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 14 15 16 17 18 (of 18 pages)
AH HATE ETIMUMU.... THEY FINK THEY ARE WISE THEY DEACTIVATE ME FROM PAYG ![]() WELL AM NW FLEXING MY MTN MOTHLY PLAN THAT COST 500 FOR BB ETIMUMU BYE BYE AH DON PORT TO MTN![]() ![]() ![]() |
![]() ![]() 'see as ah just dey laf una,, chaiiiii,,, tom and jerry are u still there?,,, ' ' tom and jerry abeg make una start de cartoon ma start to watch boh '![]() |
Chi chi chi,,, chaiii buh men dey lie sha,, ah don try these tin since them etimumu dey talk say error,,so wat is de trash weh una com dey talk,, abeg make una free me joor,,, ma wash ma tom and jerry,, weh ah download wif ma blackberry bis,, |
D' make una stop all these trash stop deceiving people here hun |
UNA LIE GET FEATHER OH ![]() ![]() ,,,, SEE AS HE JUST DEY FLY LIKE WITCH SINCE SATURDAY ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ETISALAT PAYG HAS BEEN BLOCKED FINALLY DONT BE DECEIVED.. TAKE HEED.. BEWARE |
Chyjoey: ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() JUST LOAD 200 NAIRA THEN SEND 2H TO 131 MTN GO NACK U 50GB!!! DAT 50GB U WO USE AM TILL WORLD END ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
[quote author=akashi01 post=29707040]na only Mtn Bis dey rock town[/qu HOW U TAK DO AM ? |
BUT HE GO FIT WORK FOR MA BLACKBERRY WITHOUT COMPUTER? |
ANY LATEST SHIT? |
MTN IS NOT UNLIMITED IF YOU DOUBT ME CALL MTN CUSTOMER CARE... ASK THEM TO VERIFY MY FACT...MEN YOUR LIE GET GRADE OH ![]() ![]() ![]() |
![]() ![]() SCAM ALERT.. BE WARNED |
ufemia23:MA GUY ALL OF DEM NA SCAM ALERT... JUST IMAGINE.. THOSE AS BIG AS THAT COMPANY.. DEM NOR SEE NTA.. TAKE ADVERTISE THEIR RECRUITMENT NA NAIRALAND HAAAAAAAAA |
AM STILL BLAZING WITH MY GLO 49.8 GB,,,,, MEN ITS KINDA HOT....... ![]() |
ufemia23: SCAM ALERT |
Tonynwaduche: ![]() Tonynwaduche:SHARE ME THE SUB.. |
THE DAILY PLAN IS NOT UNLIMITED OH,, THE LAST TIME I SUBSCRIBE FOR DAILY MB. I ONLY DOWNLOAD ABOUT TEN MUSIC.. ND TOM AND JERRY CARTOON THAT IS ABOUT 30 TO 40 MB!!! THEN MY INTERNATE CONNECTION STOP... NOTE MTN DAILY PLAN IS NOT UNLIMITED |
HEE MTN monthly plan is not unlimited oh, take note.... the last time i subscribe i eshasuted my mb due to heavy download... please dont let anyone tricked you that mtn monthly plan is unlimited.. it is not |
PLEASE GUYS WHAT IS THERE ANY LATEST ON FREE BROWSING FROM MTN AIRTEL ETISALAT? |
I LOVE ANDROD NO BE SMALL I LOVE ANDROD NO BE SMALL |


?
AM STILL BLAZING WITH MY GLO 49.8 GB,,,,, MEN ITS KINDA HOT.......
I LOVE ANDROD NO BE SMALL