IniUbom's Posts
Nairaland Forum › IniUbom's Profile › IniUbom's Posts
s |
Akata level don reach NAIJA, |
@poster Awon akatas/amebo full ground dey 4 dis thread, na na Wan correct bobo shine shn dey, abi? |
Akwa abasi mbok! Una na get bad belle NBS! [flash=200,200] https://www.youtube.com/watch?v=uUNDbY73RlA&hl=en&fs=1&"></param><param name="allowFullScreen" value="true"></param><param name="allowscriptaccess" value="always"></param><embed src=" https://www.youtube.com/watch?v=uUNDbY73RlA&hl=en&fs=1&" type="application/x-shockwave-flash" allowscriptaccess="always" allowfullscreen="true" width="425" height="344"></embed></object>[/flash] |
Di Sweetest |
Differences btw orobo vs lepaa. https://www.youtube.com/watch?v=YsUMwzbGXS4 Amerie get lepa wellwell abi? Also, mek una post pic of Orobo so as I dey luk laik Lucozade my bele go fill mi kwensh,abi? |
Ive got killers on my payroll - ill do anyting to get 2 ur hart my dear, Daddi mummy brother no bi safe atall! African women sweet mi wellwell. |
Dis topic meks mi Para-noid, |
Seun, How far? HUD? Well done |
HUD? (How una dey?) IBNRJ (I bi NairaLand JJC) LWKM (Laff wan kil me) MUCG (Mek una cary go!) |