IniUbom's Posts
Nairaland Forum › IniUbom's Profile › IniUbom's Posts
Correction: Aussies don dey loose welluwellu |
The ausisies won di Ashes welelewle. |
doyin13:Time will tell. We'll see Thurs. We'll c if di tigers - I mean lions - no pun intended - make it out di rough. |
doyin13:Bopara lost his form small. That being said, Australia will capitalize. |
http://en.wikipedia.org/wiki/Cricket_terminology Come one, come all! Domestic http://nigeriacricketfederation.com/ International http://cricketnext.in.com/ USA cricket http://www.dreamcricket.com/dreamcricket/home.hspl |
Did I mention I lurv CANADA? |
@all This topic should bi called "Bias" or "Discriminate" or "BAD BELLE" Most responses have many loopholes. Di responses r from pipul's limited understanding. Frankly, una don tuk from yua yansh o! That being said, There's nothing new under di sun. |
STOOPIDleamin na u no y di less dominnt pesin gets tatooed name of quote/unquote silver back gorilla. Ps dont even tink of retaliating 4 di Stoopid remark, unless u wan die nervous wreck. I no fit shout. ![]() |
Yoruba-man:Mai gy, u r luking 4 mai trouble o! Dat ur head should bi removed 2 games sec. OMG, dis yeye idiot kuku tink sey dis bi Barcelona FC mash, as if sey im Levels don reach pass Treble, di wey yua pipul embarass us, if u wan secede comot 4 Nairaland mek u do so kwik kwik, ![]() |
OBoy C wetin dis yua thread dey cause for dis awa fadaland Nigeria. C "interracial singles" signboard below. I go woz u o - u go "read my Nikes" as I dey mash u for grnd Konko below finis ![]() |
Well done, Thank you |
Akon ko, Youssou N'dour ni. |
@all I laik u. U guys are on the pulse - very relevant, in fact, to say the least. |
I'm a fan of CD's "Trust Me." I like the Faze's levels. Mr. Capable is good for Nigerians. Akon is overrated ( sorry Akon fans) |
Poster, u r free to take off. my ears are open. |
![]() |
@seeker Alau di bobo - Mek u no get defensive na (pun intended) So u nofit send 2baba again eh? E laik sey u dey play for his shirt, Bottom line:No commitment No transfer |
@ poster I stopped reading when u said she should meet di bobo. Wheres ur bravado Di bobo go comot ball 3rd leg Konko Below finis.Knock Out dey worri u sef ![]() |
Cept mi, am a keeper - i fit where numba wan shirt well well. I go go 90 plus stoppage - I no fit kwensh ATALL. I no go tute mine horn, but Supporters club dey folow folow til next tomorow. Some men where di shirt while odas where di boot. Men, mek we xchange shirt gist eh. Ladies, gist mi di 3RD leg aggregate score na abeg . |
@nwauwa Dis nairaland/thread wey we dey na awa own o, HUD, na? spik ur mind. |
Omo, where u dey? Ur sweet tickles my funny bone wey e dey for wellwell. |
Abi u tink sey I get funny bone eh, Mai gy, I go gist u laik gism dis wan ting - I jus dey reciprocate di common denominator wey mek u loff mi and I loff u. I sabi am for both sides - I go spread am well well laik spread Super Eagle for Tunisia. God don butta my bread o. U go feel am back back front front. mek I digress. Mek I enta road vamus. My levels don finish. C mi as Broda na. |



Di bobo go comot ball 3rd leg Konko Below finis.