IyeEjima's Posts
Nairaland Forum › IyeEjima's Profile › IyeEjima's Posts
goldenruby:A Big Fat AMEN Sis I claim it IJN |
tchiwinnie:Amen, thanks sis. |
I dey hail o my wonderful mamas. To all d bellefull mamas hw d pushing dey go? Congrats to all d mamas dat hav offloaded their bundles of joy, may joy never seize from ur homes. I'v bn following dis thread n dat of ttc for a wyl nw, i'm nt new on Nairaland bt had to create a new moniker to suit dis purpose i'v bn ttcin for 1yr 6mnths nw. Abeg all my bellefull mamas mke una lays hands on me oooo cuz i'v reached d point of Enof is Enof I no wan dey spend money on drugs, tests n investigations again o, I wnt to spend my money on shoppin for my twins wch i'l start soonest ![]() Dis is my bday month n I wnt a BFP as my bday gift... Oya enof of d long epistle, let d laying of hands begin ![]() Wishin all bellefull mamas a stress free pregnancy n supernatural delivery |
i'v bn ttcin for 1yr 6mnths nw. Abeg all my bellefull mamas mke una lays hands on me oooo cuz i'v reached d point of Enof is Enof
I no wan dey spend money on drugs, tests n investigations again o, I wnt to spend my money on shoppin for my twins wch i'l start soonest 