Jamesbiodun's Posts
Nairaland Forum › Jamesbiodun's Profile › Jamesbiodun's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 123 pages)
Actually no savings at all... I dont even know how money dey finish for this economy... I never save 1k dis year... ad i dey save the money dey save me |
Nonsense, all for election |
Nigeria police is the most corrupt in all our security agency |
Seriously with the way building collapses now , to work in high rise building site now na 50 50... But wetin man go do, man must chop |
Ordinary bitter leaf can't cure diabetes... Red jathropa leaf and scent leaf is the cure... Cabbage is the everlasting cure for ulcer but no one will tell you this... |
Na facebook I dey see this news since yesterday... Omo dem suppose tie the couple and wipe dem confirm two by two like 1000 times... This is pure wickedness and they need to meet the same energy.... |
Lols, you can never understand marriage just as you can't understand love and if you can understand love you will understand marriage... 1. Partner 2. Financial stability 3. Family 4. Thinking faculty 5. Mental stability e.t.c cos it is infinity... Person wey get money fit do shhinna Dont try to find the secret cos there is none ![]() This Scottish and bak make sense ![]() |
Oga ooo, we already paying some hidden taxes already, the government trying to force this country into anarchy |
This country is finished |
He come sit down like them dey di family meeting for parlour ![]() |
Yet the government keep rehabilitating those caught and giving them good cloth and food |
Story not real though in reality, you need no one to tell you to let go of your past relationship with him and move on with your life... You ain't a wife material according to him, but he and his family love you all of a sudden is suspicious |
I need one, I stay at giwa. Iju ishaga |
Honestly the government need to pack all these morons preteas mad men and women from the street. Damn they are too much here in lagos that drink sachet alcohol and act like they are mad but are okay mentally |
I think it is a technical glitch, they will restore it very soon |
They only go after who dey know they can rip off |
Why should ogun state people vote for the two of una |
Good good good good good |
Even your lie self go dey confuse escrow... 10 pos 2.4milla ![]() |
Lol, when Biden get Covid19 them sha find a way to clear the scam ![]() We wey dey use ogogoro sanitised ourselves ![]() The news go calm down ![]() |
Did you know the meaning of lobbies? Lol |
Lols, make i just lock up jare |
Food alone is more than 90k a month... May God help us ooo |
Omoh... This man need better reset of the brain |
Them one really kpai am ooo, I heard they shot him in the leg , na since Tuesday I don hear the story |
Nimet just dey guess abi, lol, May this new week favour me and my family, unlimited blessings and grace |
This thing self na fake cos I stay in Iju and we are using 18 hours now |
This uniform looks like Iju grammar secondary school , Iju ishaga Lagos.... I hope her family found her sha ![]() |
Post the real source no scam here.. more characters needed |

