Jandamo07's Posts
Nairaland Forum › Jandamo07's Profile › Jandamo07's Posts
1 (of 1 pages)
D wey I dey see am ba! Na dis kind ungrateful and stingy person dey make d good Nigerians not they help the talented ones out there o!...... person dey suffer to make u rich n famous n ur busy fighting d person. kai kai dat Kind person na course for our society walayi!. |
D boy sef dull, with level of piracy in this country, him still get mouth say him wan sue pple wey strategise to make him get money?..... o boi na only for naija u go see peson go school still dey tink like chicken. |
Abeg the boy is bitter and selfish soul. If you read all the 3 articles. E be like say dey don payam for wetin dey sell na. Ah ah! The publisher can only pay what Jamb pay them na. The fact that 4 senior lawyers drop his case, speaks in volume. even read in Punch that they asked him to review their account books, but he declined. |
1 (of 1 pages)