Jayhaywhy's Posts
Nairaland Forum › Jayhaywhy's Profile › Jayhaywhy's Posts
1 2 (of 2 pages)
flow1759:Tanks...buh na only one update yet... And abt d money...u don forget say u talk say u go pay me wen I bin tell u say I fall for gutter.. |
flow1759:Oga flow, abeg me sef wan dey write story like you oo.. I wan b among d best writers on nairaland....abeg check out ma first and new story, rugged life in sec. Sch. And rate it abeg....tanks And before I forget..u neva pay me oooo |
Comments and criticism is allowed as e be say na learn I still dey learn.... |
September 15 2010, I woke up feeling a little excited and sad at the same time. The excitement was because I was going to a new school, a boarding school, but was sad that I will leave my friends and also miss my former school. 'But all is not lost, since am going to a new school, ama make new friends' I said to myself.... After my bath and breakfast, we took off to OYO, mum had already told me the name of the school, so I had imagined how the school will be on hearing the name. I pictured Best Brain College, OYO to be a school in the centre of the town, (though a local town), but I didn't picture the sch. to be local. I pictured it to be a typical example of sunshine Int. sch, in Ibadan but alas when I got there, it looked more like Loyola college to me than Sunshine International. The school is a typical example of Loyola college, with trees beautifying the surroundings. BB college is located in a serene environment in the out skirt of the town. Very quiet except for some cars that t |
[color=#000099][/color] This piece of writing is my first on nairaland. I have read a lot of stories from great authors that inspiresd me. Though I may not be perfect in writing but am trying my best to be among great writers like my oga D9ty7, oga larrysun, oga flow, anti ishilove, anti repogirl, audrey timms, mazi omenuko, foxy rebirth, and others.... We all lived a rugged life in secondary school( I.e if you are an ajepako born wot plastic spoon like me)...so I remembered my school days and I decided to put it into writing to test myself on my writing ability....... Sorry, the preface(abi na wetin dem dey call am) don dey too much, I hope say I no bore you wit am sha...and abt copying and pasting, na sweat I dey sweat wen I dey type dis, abeg no do me bad tin,,na ontop ma knee I dey...abeg na beg I dey beg oooo.... Sorry, I took your time on unnecessary buh necessary talk, sit back and enjoy...thanks. This piece of writing is my first on nairaland. I have read a lot of stories from great authors that inspiresd me. Though I may not be perfect in writing but am trying my best to be among great writers like my oga D9ty7, oga larrysun, oga flow, anti ishilove, anti repogirl, audrey timms, mazi omenuko, foxy rebirth,the rock and others....We all lived a rugged life in secondary school( I.e if you are an ajepako born wot plastic spoon like me)...so I remembered my school days and I decided to put it into writing to test myself on my writing ability....... Sorry, the preface(abi na wetin dem dey call am) don dey too much, I hope say I no bore you wit am sha...and abt copying and pasting, na sweat I dey sweat wen I dey type dis, abeg no do me bad tin,,na ontop ma knee I dey...abeg na beg I dey beg oooo.... Sorry, I took your time on unnecessary buh necessary talk, sit back and enjoy...thanks. Comments and criticism is allowed. And pls correct me where necesarry. And pls don't mind my description as I don't have a descriptive skills as anti Ishilove does. Bear wit me. Tanks. |
flow1759:Ma send ma acct num or fone number for recharge....either of the two or both.... |
Flow! Flow!! Flow!!!......see as u make me fall for gutter....I just dey laff for street dey waka d next tin I hear na gbooooom insyd gutter....ma fone don almost spoil sef...u go pay ooo |
Hmmmm....nyc update mhen....bales and bales of hard currency....dem don hammer b dat ooo.... |
flow1759:I pray so also,,,.... |
Only God go help us for we country. Imagine 500 naira per litre |
afta abt 5 days of readin,(non stop faa,xcept wen i wan slip), i don reach una 4 hia finally, pple wey dey compound bin tink say i don mad, mhen i just dey laff all thru, oga flow u get mouth jare |
finally caught up wit u,e no easy oo, oga d,wel done o i remain loyal to ur guvment 1st tym commentin, |
finally caught up wit u guys,its bin a great write up since,,,dis is my first tym commentin on a write up in nairaland,happy 2 b part of dis thread, . . . thumbs up bro,,,ur head dey dia oya wia ma seat dey |
1 2 (of 2 pages)
This piece of writing is my first on nairaland. I have read a lot of stories from great authors that inspiresd me. Though I may not be perfect in writing but am trying my best to be among great writers like my oga D9ty7, oga larrysun, oga flow, anti ishilove, anti repogirl, audrey timms, mazi omenuko, foxy rebirth,the rock and others....