Jaymejate's Posts
Nairaland Forum › Jaymejate's Profile › Jaymejate's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 169 170 171 172 173 174 175 176 177 (of 177 pages)
enyoba: haaa sorry ooo.....am not talking abt admission list odnt worry jare my sister,,, na dat foolish tundezy cos dis comotion, oloriibu omo! |
tundezy, u de crase fr ur stupid untrue info,,, tfu die!!! |
make thunder answer fr d skul compound,, y re they doing dis. ah jez start to de swear fr dem ni oo nd those wey de cari false info,,, GPU! |
enyoba: praise the lord, the list is outpls hw did u knw,,, hw cn we check ours? ![]() |
ah don knw say na taboo, it is 6pm naw, yet thr is natin. WAITING AGAIN! NEXT WEEK AGAIN! LONG TIN AGAIN! WATS D PROBLEM SEV? ![]() |
IM PATIENTLY WAITING UPON THE LORD AS THE ADMISSION LIST WOULD BE RELEASED ANYTIME FROM NOW. WISHING YHU ALL "ALL THE BEST" ! |
NEXT WEEK AGAIN! LOBATAN! if dem like mak dem release am , if dem like mak dem hold it fr hand,,, na dem sabi. |
they will release it soon, they will release it soon, thats wats they re tellin us,,, se na wen we de chop meat dem go release am ni, mtcheeew,,, wen.will they release it sev, ehn. ![]() |
attitude76: i swear, d list is out....... U guys shud check urs and stop criticizing!!!!!attitude, ah no like dis ur attitude oo, y lieing gan sev, ah go swear fr u ooo, #UPSET# |
attitude76: BREAKING NEWS: The polytechnic, Ibdan merit list has just been released! To check: log in to www.polyibadan.edu.ng and click on admission status check, log in Ʊя jamb reg no as Ʊя username and click on done..... i have just checked mine, dancing skelewu coz i was admitted!! Go and check urs!!they suppose kill u ni ooo |
Tolutost: One sure tin iz d nd admission list is cuming out dis month......i pray dat we all get admission IJNaah dis month loun loun bros, ahbeg na dis week oo ![]() |
dafoly: I earlier posted dat d jambite list will come out propably afta hnd cbt, n nw dat d hnd exam is holdin dis wk, all tins bin equal, it shud cum out nxt wk. As for we d hnd aspirants, there's stil an interview afta d cbt so neva loose slip coz dat wil dtamin ur admission.WEB OF LIES, WATS YA SOURCE? |
'm outta here till wen d admission list is being released! i dnt want hypertension, cox sum info here is hypertensive nd baaadt! moti jara mi tipe tipe. God handles d rest! |
benjosh: pls b ur brothers keeper by praying for me too.SURE BRO ![]() |
lobatan! dis week, next week, dis month,next month, dis yr, next yr,,, infact ah don vex pata pata,,, all d info here sev don scatter my brain. i dnt even care wen d fuckin list is to be released. anyways, na vigil ai de,,, ah go pray hard. ![]() |
Tolutost: How on earth will u post tinz like(the list is cuming out nxt week).how u take knw,na u broda b d rector ni......sincerely sincerely dnt expect any list nxt week o#factden wen is it or wen do u tink d list would be released, pls lets knw! |
lwkmd ooo ,weytin al of una de tok again ooo,,, rubbish no rubbish, se no be nxt week again ni? mind u, mr strike, who told u ASUP stike commenced todae, wats ya source of info, tell us, gbas! |
elizabethb74: i beat d cutoff mark statistic 22.5 my composite 34.5, all i need is God favour & mercy. curious abt d list owe all re sis ![]() |
Sunnis2: God help m out am totaly comfuse expectin d adm list b4 modae i no u cn do dis witin a seconds. Lord suprise mbros all of us sev wey de here don de wait, infact we cant wait again. Wait till next fridae, or b4 sha, hopefully. |
adexdon: @lukman, to polyibadan last year bt i wasn't able 2 goin on wit d registration due to my incomplete o'level result so i decided 2 wait 4 diz year.ok! i tink i gat u naw,,, nat lucky last yr tho, dis yr iz gonna favour us all! AMEN! |
i feel like sleepin now nd wake up next week fridae,,, home taya me, nd i cnt wait tew c dat list, may God helep us! |
Oluwaseytiano: The list will be out net weekbuh y is it slow, i min d list, coming out,,, any reason? ![]() |
adexdon: Ntn 2 worry about d skul gonna release her first batch nxt week,i can't wait 2 c my nameur name ke? i tink say u be student ni. |
XO WAT U RE TRYIN TO TELL US IS DAT POLYIBADAN WIL RELEASE THEIR LIST probably NEXT WEEK? pls reply oo |
Oluwaseytiano: the merit list just been uploaded to jamb. U can start checking ur status on Jamb website from wednesday or the skol website from friday. By the way na u dey talk rubbish.pls, is dis true, wat is the source of dis info and also, did u min next week or dis very week? pls reply! |
weytin na,,, yabatech don release their admission list, federal poly ilaro sev don release first batch,,, ibadan poly na in remain,, ah go para fr u oo, abi weytin na! ![]() |
WEN DO U TINK D ADMISSION LIST WUD BE RELEASED. FEEL FREE TO REPLY,WE NID IT. |
Addebayo: Omg!!! Polyibd no dey Asup. Poly went on strike at d begining of 2nd semester on different course not because of Asup... Stp posting wrong info, Pls. #Abdulxxcel on 2go#we dnt get u, do u min they also went on strike or wat?! |
Abdul hakeem: @jaymegate wu told u Asup doesnt affect ibpoly. U never know nothing. My elder brother is in polyib. Hnd2 i know their info very well. Why d last strike affect Ibpoly. Beta soji urself.ok oo, buh God will take control sha, they wil nat strike. |
lildrop: . Jaymejate. Do i luk lyk dox dah givs u wrong information here. All d education sector r planning to join d strike if ntn ix done. Follow yabaleftonline @ twitter n get confirm news frm dereok den,,, buh i dnt tink is gonna affect polyibadan. |
lildrop: ASUP planning to join d strike by dix week thurs. WTF!wat is da source of dis news? dnt giv false info pls |
tobillionaire: woo, mo ti wa nile since 2009. Dis is ma 1st admission though, bt God knows d bestaaah! bros all iz well! |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 169 170 171 172 173 174 175 176 177 (of 177 pages)


